Gals

Date: 28-05-2010 8:52 am (13 years ago) | Author: Riley Proxy
[1] 2
- at 28-05-2010 08:52 AM (13 years ago)
(m)
Why most gals dey always lie about their age and also lie say them dey school while they nor dey.


Posted: at 28-05-2010 08:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
- teeco at 28-05-2010 08:59 AM (13 years ago)
(m)
i don't know

Posted: at 28-05-2010 08:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 28-05-2010 09:02 AM (13 years ago)
(m)
As 4 the age,na old gals dey lie about dat one bcos dem know say we guys like to phyuk fresh holes.the skl na local and small pikin go lie about dat one

Posted: at 28-05-2010 09:02 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Miss_precious at 28-05-2010 09:38 AM (13 years ago)
(f)
lool

Posted: at 28-05-2010 09:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 28-05-2010 09:43 AM (13 years ago)
(m)
lol Grin

Posted: at 28-05-2010 09:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- aliaaz at 28-05-2010 09:44 AM (13 years ago)
(m)
na wah oh for we Nigerians.

Posted: at 28-05-2010 09:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 28-05-2010 10:52 AM (13 years ago)
(f)
Wetin wan make me lie 4 my age and to claim sey I dey school wen I no sey I no dey school. Na mumu gals fit do dat one. People wey dey put their hand where their hand no reach.
Posted: at 28-05-2010 10:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bestgift at 28-05-2010 11:03 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 28-05-2010 10:52 AM
Wetin wan make me lie 4 my age and to claim sey I dey school wen I no sey I no dey school. Na mumu gals fit do dat one. People wey dey put their hand where their hand no reach.
are u sure u no dey among them?
Posted: at 28-05-2010 11:03 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 28-05-2010 11:09 AM (13 years ago)
(m)
yes

Posted: at 28-05-2010 11:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blesyn003 at 28-05-2010 11:22 AM (13 years ago)
(f)
I dunno
Posted: at 28-05-2010 11:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 28-05-2010 11:46 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: bestgift on 28-05-2010 11:03 AM
Quote from: bomsiluv on 28-05-2010 10:52 AM
Wetin wan make me lie 4 my age and to claim sey I dey school wen I no sey I no dey school. Na mumu gals fit do dat one. People wey dey put their hand where their hand no reach.
are u sure u no dey among them?

Na people like you I dey talk about
Posted: at 28-05-2010 11:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sabiti at 28-05-2010 12:08 PM (13 years ago)
(m)
enhen
Posted: at 28-05-2010 12:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 28-05-2010 12:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: teeco on 28-05-2010 09:43 AM
lol Grin

 Grin Grin

Posted: at 28-05-2010 12:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 28-05-2010 12:15 PM (13 years ago)
(m)
close that ur brown teeth Cheesy

Posted: at 28-05-2010 12:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- irule at 28-05-2010 12:24 PM (13 years ago)
(m)
na thier habit to LIE

Posted: at 28-05-2010 12:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 28-05-2010 12:44 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: teeco on 28-05-2010 12:15 PM
close that ur brown teeth Cheesy

come help me close am Grin Grin Grin

Posted: at 28-05-2010 12:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- belindajustins at 28-05-2010 12:56 PM (13 years ago)
(f)
me I dunno
Posted: at 28-05-2010 12:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 28-05-2010 01:32 PM (13 years ago)
(m)
hehehe una nor go kill person with laugh here.

Posted: at 28-05-2010 01:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 28-05-2010 03:56 PM (13 years ago)
(m)
so dat u no go call dem "Agadi nwanyi Babe"

Posted: at 28-05-2010 03:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- aliaaz at 29-05-2010 01:10 PM (13 years ago)
(m)
@esonu hw u mean?

Posted: at 29-05-2010 01:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Late Mohbad’s Toxicology Result Ready As Pathologist Begins Evaluation

  2. Ex-runs Girl Lands Herself In Trouble After Finding Out Her Former Client Is Her Brother-in-Law

  3. We Find Love in Unexpected Places – Bimbo Ademoye Writes As She Shares Loved-up Photo With Timi

  4. 'Avoid Panic Buying, Petrol Prices Not Changing' — NNPC To Nigerians

  5. Interior Minister, Tunji-Ojo To Relocate Suleja Correctional Centres To Avoid Inmate Escape

  6. 74Yr Old Woman Robs Bank At Gunpoint After Losing Her Life Savings To Online Scammers

  7. Actress, Stella Udeze Reveals Why Actresses Have Unhappy Relationships


THIS WEEK
  1. Abia Police Parade Suspected Criminals, Including ABSU Student Involved In Fatal Shooting

  2. 'Brand Ambassador', Phyna Calls Out Pepsi For Supplying Her Expired Drinks

  3. How Past Abia Govt Paid N107.2 Bn To Contractors For Non-existent Abia Airport & Other Projects

  4. Lady Who Was Dragged For Wearing a Racy 'Asoebi' Outfit to a Wedding Reception Breaks Silence

  5. Lady Who Left The UK With Her Family to Return Home to Nigeria Reveals Why She Did So

  6. UNIPORT Lecturer Caught on Camera Pants Down, S3xually Harassing a Female Student in His Office

  7. VID: Peter Obi Replies Critics Asking Him Why He Didn't Build a School in Anambra as a Governor

  8. Nollywood Actress Toyin Abraham Extends Olive Branch To Funke Akindele,Calls For Industry Unity

  9. "Emefiele, Kanu Arrested Arbitrarily As Pre-Trial Detention Persists In Nigeria" – US Govt Says

  10. Watch Touching Video Of Lady Surprising Boyfriend Who’s An Okada Rider


TOP MEMBERS: