Singer Small Doctor took to his IG page to state that he has forgiven the landlady of a one room apartment he lived in whilst he was still a bus conductor, motorcycle rider and was pushing his music career.
According to him, the landlady made life a living hell for him. He wrote
?
That Woman And Her Sister Use My Eyes And @iam_littledoctor See Shege. All Because I No Pay Her, I Go Pay Agent (Na Her Brother Room I Rent Ooo) , 8pm She Don Lock Main Gate (No Going Out Nor Coming In). And I Dey Ride Okada, Dey Do Conductor And Also Dey Sing. I Kuku Leave House For @iam_littledoctor At Age 4/5. __
?
Will Only Come Home At Noon To Drop His Feeding Money And Back To My Hustle. Naso She Go Lock @2t_upondeebeatz @2tboyz For Elere Police Station Because Dey Come Greet Me, She Say Dem Dey Sing Abuse Am. __
?
Na Night My Friends Help Me Pack My Load I No Fit Show. Naso I Pack Go Agbado Station (Ope Ilu). If You Sabi Anybody For That Area (Amoo Str), Ask Them About The House. IYA IBEJI I Won’t Curse You But Mama E Ma Ko Onitiyin Niwaju.
Posted: at | |