Live Ghost (Page 2)

Date: 03-06-2010 2:19 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 [2]
- Ballsy at 29-07-2010 09:04 AM (13 years ago)
(m)
@ frederico, na d mata. 9c 1 but 2 long
Posted: at 29-07-2010 09:04 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 29-07-2010 09:59 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Ballsy on 29-07-2010 09:04 AM
@ frederico, na d mata. 9c 1 but 2 long

BALLSY.. i no go blame u.. na dose village gals wey dey ur pix na dem dey puff ya head abi?

Posted: at 29-07-2010 09:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- feelings_70 at 29-07-2010 10:58 AM (13 years ago)
(m)
u go kill per son on day with this kind of joke
Posted: at 29-07-2010 10:58 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 29-07-2010 11:17 AM (13 years ago)
(f)
pls no die o

Posted: at 29-07-2010 11:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 29-07-2010 11:58 AM (13 years ago)
(f)
lolz

Posted: at 29-07-2010 11:58 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- frenzeecool_08 at 29-07-2010 06:48 PM (13 years ago)
(m)
Its funny
Posted: at 29-07-2010 06:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 28-09-2010 03:13 PM (13 years ago)
(f)
i laugh so tee pple around come luk wetin dey make me laug
Posted: at 28-09-2010 03:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mykelly at 28-09-2010 03:27 PM (13 years ago)
(m)
9ice1
Posted: at 28-09-2010 03:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 30-09-2010 08:14 AM (13 years ago)
(f)
ok hehehehe

Posted: at 30-09-2010 08:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- federico at 30-09-2010 02:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 29-07-2010 09:59 AM
Quote from: Ballsy on 29-07-2010 09:04 AM
@ frederico, na d mata. 9c 1 but 2 long

BALLSY.. i no go blame u.. na dose village gals wey dey ur pix na dem dey puff ya head abi?
sophie cool down..ur blood too hot..the joke really long
Posted: at 30-09-2010 02:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 30-09-2010 02:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 28-09-2010 03:13 PM
i laugh so tee pple around come luk wetin dey make me laug
You sure say u fit laugh with this your serious face??
Posted: at 30-09-2010 02:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]