HOW WILL YOU RATE YOUR STATE GOVERNOR? (Page 7)

Date: 23-06-2010 10:24 pm (13 years ago) | Author: St. Inem-JEPH
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 22
- Inemx at 30-06-2010 09:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: waslag on 30-06-2010 09:32 AM
There is no governor in my state
AM UP FOR SALE... BUT WETIN HAPPEN BROS?
Posted: at 30-06-2010 09:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 30-06-2010 09:47 AM (13 years ago)
(m)
na ur face happen
Posted: at 30-06-2010 09:47 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Inemx at 30-06-2010 09:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 09:47 AM
na ur face happen
BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?
Posted: at 30-06-2010 09:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 30-06-2010 10:14 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 30-06-2010 09:01 AM
Quote from: solid_solid on 29-06-2010 03:51 PM
for here ... the Governor leave him office go kastina they sell sugarcane .... i know if na madness abi na wetin ... if u call him he go say he they build bridge .... i no know which kind bridge be that ........

make una no mind me na the koko i dey talk     

Maybe na London Bridge d man dey build

which london bridge  ..... the man carry the money go invest for sugarcane business can u imagine?
Posted: at 30-06-2010 10:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 30-06-2010 10:22 AM (13 years ago)
(m)
My governor dey support militant for backyard
come out open dey castigate dem!

he no dey try!

Posted: at 30-06-2010 10:22 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 30-06-2010 10:24 AM (13 years ago)
(m)
Meanwhile my mama dem governor
na real minus 1. see as ABA be!

Posted: at 30-06-2010 10:24 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- smarteagle at 30-06-2010 10:41 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Inemx on 23-06-2010 10:24 PM
WHAT IS HIS IMPACT AS A GOVERNOR ON THE LIVES OF YOUR PEOPLE, ANY CHANGE, AND CAN HE GO AGAIN?
BABATUNDE RAJI FASHOLA IS THE BEST GOVERNOR IN NIGERIA
Posted: at 30-06-2010 10:41 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Inemx at 30-06-2010 10:47 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: smarteagle on 30-06-2010 10:41 AM
Quote from: Inemx on 23-06-2010 10:24 PM
WHAT IS HIS IMPACT AS A GOVERNOR ON THE LIVES OF YOUR PEOPLE, ANY CHANGE, AND CAN HE GO AGAIN?
BABATUNDE RAJI FASHOLA IS THE BEST GOVERNOR IN NIGERIA
CHECK OUT ABA-ABIA STATE FIRST, THEN YOU GO KNOW WHO BE BEST GOVUUUUUNO
Posted: at 30-06-2010 10:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 30-06-2010 11:12 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on 30-06-2010 10:22 AM
My governor dey support militant for backyard
come out open dey castigate dem!

he no dey try!

nawao for that govnooooooooo .... anyway na militant he be
Posted: at 30-06-2010 11:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Inemx at 30-06-2010 11:28 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 30-06-2010 11:12 AM
Quote from: waco on 30-06-2010 10:22 AM
My governor dey support militant for backyard
come out open dey castigate dem!

he no dey try!

nawao for that govnooooooooo .... anyway na militant he be
BOY, TALK SMALL SMALL O, U KNOW SAY YOUR VILLAGE DE NEAR ABA.
Posted: at 30-06-2010 11:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 30-06-2010 11:47 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 30-06-2010 10:14 AM
Quote from: bomsiluv on 30-06-2010 09:01 AM
Quote from: solid_solid on 29-06-2010 03:51 PM
for here ... the Governor leave him office go kastina they sell sugarcane .... i know if na madness abi na wetin ... if u call him he go say he they build bridge .... i no know which kind bridge be that ........

make una no mind me na the koko i dey talk     

Maybe na London Bridge d man dey build

which london bridge  ..... the man carry the money go invest for sugarcane business can u imagine?

wetin you say make I talk, na london bridge the man dey build
Posted: at 30-06-2010 11:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zolazola at 30-06-2010 12:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on 30-06-2010 10:22 AM
My governor dey support militant for backyard
come out open dey castigate dem!

he no dey try!
maybe nah ex militant himself be
who knows in nigeria anything can happen
Posted: at 30-06-2010 12:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 30-06-2010 12:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Inemx on 30-06-2010 09:51 AM
Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 09:47 AM
na ur face happen
BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?

u resemble ghost governor
Posted: at 30-06-2010 12:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Inemx at 30-06-2010 01:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 12:27 PM
Quote from: Inemx on 30-06-2010 09:51 AM
Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 09:47 AM
na ur face happen
BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?

u resemble ghost governor
BLINGS, ABEG COME PASS. SOORY!
Posted: at 30-06-2010 01:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 30-06-2010 01:23 PM (13 years ago)
(f)
hahahahahaha, I cant help but laugh at all the comments............am sure these governors would spot themselves from all these comments.......

Posted: at 30-06-2010 01:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 30-06-2010 01:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Inemx on 30-06-2010 01:13 PM
Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 12:27 PM
Quote from: Inemx on 30-06-2010 09:51 AM
Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 09:47 AM
na ur face happen
BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?

u resemble ghost governor
BLINGS, ABEG COME PASS. SOORY!

i no go pass oh!.... na me and u today... go and get 2 bottles of Tubor king for me first
Posted: at 30-06-2010 01:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 30-06-2010 02:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 30-06-2010 01:23 PM
hahahahahaha, I cant help but laugh at all the comments............am sure these governors would spot themselves from all these comments.......
nobody don hahahahahaha to any comment here since u no dey o

Posted: at 30-06-2010 02:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 30-06-2010 02:31 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 30-06-2010 02:18 PM
Quote from: divineproject on 30-06-2010 01:23 PM
hahahahahaha, I cant help but laugh at all the comments............am sure these governors would spot themselves from all these comments.......
nobody don hahahahahaha to any comment here since u no dey o

come, come mallorca.......I collect ur wife? huh?.....why u no like say I dey laugh?..........huh?..............hahahahaha

Posted: at 30-06-2010 02:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ndjoe at 30-06-2010 02:32 PM (13 years ago)
(m)
na waooo
Posted: at 30-06-2010 02:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zolazola at 30-06-2010 03:01 PM (13 years ago)
(m)
passing without commenting
Posted: at 30-06-2010 03:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 22