LOVE IS WICKED (Page 5)

Date: 15-07-2010 3:41 pm (13 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 2 3 4 [5] 6
- sophiebaby at 16-07-2010 04:13 PM (13 years ago)
(f)
no wanda u be arnd d corner.. u too dey dey arnd corners to luk bad bad tins

Posted: at 16-07-2010 04:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 04:16 PM (13 years ago)
(f)
dnt mind him
im wit esonu and waco don spoil finish
Posted: at 16-07-2010 04:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-07-2010 04:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 16-07-2010 04:16 PM
dnt mind him
im wit esonu and waco don spoil finish

not my waco

Posted: at 16-07-2010 04:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bhl72 at 16-07-2010 04:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 16-07-2010 04:12 PM
abeg i no sabi that kind thing ooooo

e dey ur body; look for your chest, dat place wey rise dey make iron boxer to tear
Posted: at 16-07-2010 04:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 16-07-2010 04:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 16-07-2010 04:16 PM
dnt mind him
im wit esonu and waco don spoil finish
na u spoil me ooooo.. all these while wey u dey force me to suck Bosom ..hmmm no let me tell dem oooo

Posted: at 16-07-2010 04:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 04:24 PM (13 years ago)
(f)
abeg tell me ma baby, na who no dey do?
Posted: at 16-07-2010 04:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 16-07-2010 04:25 PM (13 years ago)
(m)
hehehehe

Posted: at 16-07-2010 04:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bhl72 at 16-07-2010 04:26 PM (13 years ago)
(m)
shoo! blessed wey dey shy dey hide face don dey strong o; ok ol' boy tell us how u take suck the boobs
Posted: at 16-07-2010 04:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bhl72 at 16-07-2010 04:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 16-07-2010 04:24 PM
abeg tell me ma baby, na who no dey do?

i no dey do. gbam
Posted: at 16-07-2010 04:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 16-07-2010 04:29 PM (13 years ago)
(m)
passing

Posted: at 16-07-2010 04:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bhl72 at 16-07-2010 04:32 PM (13 years ago)
(m)
brb
Posted: at 16-07-2010 04:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 16-07-2010 04:33 PM (13 years ago)
(m)
peeping

Posted: at 16-07-2010 04:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- rbest at 16-07-2010 04:36 PM (13 years ago)
(f)
sheee
Posted: at 16-07-2010 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 16-07-2010 04:42 PM (13 years ago)
(m)
,,,,,,,

Posted: at 16-07-2010 04:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 04:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 16-07-2010 04:27 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 04:24 PM
abeg tell me ma baby, na who no dey do?

i no dey do. gbam

i see u oo
Posted: at 16-07-2010 04:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 04:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 16-07-2010 04:29 PM
passing

no fall and blind ur eyes oo
Posted: at 16-07-2010 04:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-07-2010 04:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: rbest on 16-07-2010 04:36 PM
sheee

dis ya lip stick too much o

Posted: at 16-07-2010 04:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 16-07-2010 04:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 16-07-2010 04:48 PM
Quote from: esonu on 16-07-2010 04:29 PM
passing

no fall and blind ur eyes oo
e no go work for u..... na because i say i no go do again na im make u dey say wish bad for me abi?

Posted: at 16-07-2010 04:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mat-James at 16-07-2010 07:32 PM (13 years ago)
(m)
Love is wicked,
and many are still chasing it,
na wa oooooohhhh
Posted: at 16-07-2010 07:32 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ceejay58 at 17-07-2010 12:08 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on 16-07-2010 08:43 AM
Quote from: ceejay58 on 16-07-2010 12:49 AM
Quote from: waco on 15-07-2010 03:41 PM
My neighbour's daughter, a girl of 16
came to my house last night disturbed.
I noticed she wasn't happy, she sat down
and started saying ''BROS LOVE IS WICKED''

i asked her '' what happened''
she said love is wicked!
What happened again, she just kept repeating Bros i say love is wicked!

Is love actually wicked? If yes How?

not making any sense.
how u go take knw say e make sense when u no get s...............

WACO oya come and complete ur sentence b/4 i turn NP to another Iraq.........lol
Posted: at 17-07-2010 12:08 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6