lack of true now who first cause am?

Date: 19-07-2010 12:42 pm (13 years ago) | Author: emeka okpala
[1] 2
- at 19-07-2010 12:42 PM (13 years ago)
(m)
for me i go say na you ladies cause am una go begin from secondry school dey follow married men dey break guys heart wey truely love una when una enter university una go go profesional with sugar daddys and una go callam runs all the young boys 4 school wey truely love una go dey beg for love but because they no get money una do dem yeye after university the guy don come out now come hammer una go eye am if he come dey toast  girls wan do he own runs now wey he don hammer una go say he no dey show true love
me na my owm observation be that wetin be your own?

Posted: at 19-07-2010 12:42 PM (13 years ago) | Upcoming
- Agatex at 19-07-2010 01:03 PM (13 years ago)
(f)
this your observation no hold water at all
Posted: at 19-07-2010 01:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 19-07-2010 01:08 PM (13 years ago)
(f)
which kind post be dis?

who ask u question sef?

Posted: at 19-07-2010 01:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 19-07-2010 01:11 PM (13 years ago)
(f)
passing

Posted: at 19-07-2010 01:11 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- uprising at 19-07-2010 10:31 PM (13 years ago)
(m)
my observation hold water abeg no be because i talk true wetin una dey do us
Posted: at 19-07-2010 10:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- negalways2001 at 19-07-2010 10:38 PM (13 years ago)
(m)
abeg talk more ,... ur observation nor hold water...ur observation carry water.
Posted: at 19-07-2010 10:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- xter at 19-07-2010 10:46 PM (13 years ago)
(m)
True, root

Posted: at 19-07-2010 10:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 20-07-2010 08:08 AM (13 years ago)
(m)
just peeping at de poster

Posted: at 20-07-2010 08:08 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- uprising at 20-07-2010 12:55 PM (13 years ago)
(m)
ladies always like to talk about what men does but immediately you talk about them they will say i no hold water just check out what is happening in marriages thisday a girl will claim she loves u and u get married to her she will be calling you honey whenever your sacked or ur bussiness goes down her character will change she will start misbehaving and no more honey for you she will start calling by ur name
Posted: at 20-07-2010 12:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 20-07-2010 01:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: uprising on 19-07-2010 10:31 PM
my observation hold water abeg no be because i talk true wetin una dey do us

What of wetin una dey do us nko? I beg ya observation no hold water
Posted: at 20-07-2010 01:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 20-07-2010 01:39 PM (13 years ago)
(m)
this is a bittersweet truth. Take it or u leave it @ ladies

Posted: at 20-07-2010 01:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 20-07-2010 01:40 PM (13 years ago)
(m)
Huh???

Posted: at 20-07-2010 01:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- uprising at 20-07-2010 07:56 PM (13 years ago)
(m)
@Bomsiluv make u agree first say wetin i talk na true
Posted: at 20-07-2010 07:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 21-07-2010 12:13 PM (13 years ago)
(m)
passing

Posted: at 21-07-2010 12:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- uprising at 21-07-2010 12:36 PM (13 years ago)
(m)
@esonu pass nah see road
Posted: at 21-07-2010 12:36 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- HOPEA23 at 21-07-2010 01:12 PM (13 years ago)
(f)
Listen poster stop grouping
some ladies not all ladies..

Posted: at 21-07-2010 01:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- livingmodel at 21-07-2010 01:26 PM (13 years ago)
(f)
Is just for few ladies who were practicing it. so not all
Posted: at 21-07-2010 01:26 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- livingmodel at 21-07-2010 01:27 PM (13 years ago)
(f)
Is just for few ladies who were practicing it. so not all
Posted: at 21-07-2010 01:27 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 21-07-2010 03:56 PM (13 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmmmmmmmm

Posted: at 21-07-2010 03:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 21-07-2010 04:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: uprising on 19-07-2010 12:42 PM
for me i go say na you ladies cause am una go begin from secondry school dey follow married men dey break guys heart wey truely love una when una enter university una go go profesional with sugar daddys and una go callam runs all the young boys 4 school wey truely love una go dey beg for love but because they no get money una do dem yeye after university the guy don come out now come hammer una go eye am if he come dey toast  girls wan do he own runs now wey he don hammer una go say he no dey show true love
me na my owm observation be that wetin be your own?
wat is dis?
must u post eh?
Na clap 4 urself, say u don post smth. hissss
Posted: at 21-07-2010 04:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2