BONZ at 31-07-2010 03:30 AM (13 years ago) (m) Pants make u feel lyk ur in jail... boxers on the other hand??? FREEDOM!!!!
A man who stands for nothing, will fall for anything. Posted: at 31-07-2010 03:30 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pant cant give u free acess just incase u know na but with boxers u can easily do an sharp sharp and in the other hand u can use ur boxer's to walk around ur area maybe u want to get something around ur street Posted: at 31-07-2010 04:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ORAXGEORGE at 31-07-2010 08:33 AM (13 years ago) (m) why u wan wear pant. where u dey go. if u dey one babe house and her parents no dey una wan organiz one sharp runs person knock for door u go dey wear pants. na 4 sharp shooters no doll moment abeg. Posted: at 31-07-2010 08:33 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Dat Guy no normal, yu dey agree with am i think he's d only one saying d truth hereTruth my Ass... He's just tryin 2 be Naughty Ar these one trying to be naughty as well?Pant cant give u free acess just incase u know na but with boxers u can easily do an sharp sharp and in the other hand u can use ur boxer's to walk around ur area maybe u want to get something around ur street
why u wan wear pant. where u dey go. if u dey one babe house and her parents no dey una wan organiz one sharp runs person knock for door u go dey wear pants. na 4 sharp shooters no doll moment abeg.
Posted: at 31-07-2010 10:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at poster read well. sophie u go wound oooooo. lol how u dey
this is meczy.u shd always expect the .... Posted: at 31-07-2010 11:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Treasure2 at 31-07-2010 11:45 AM (13 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 31-07-2010 11:47 AM (13 years ago) (f) Reply |
sheczy at 31-07-2010 12:03 PM (13 years ago) (m) It's a nice point, but freedom is better than Bondage. we've got to be free at all time. @ poster, what makes you think of that in the first place?
Umblella Posted: at 31-07-2010 12:03 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
It's a nice point, but freedom is better than Bondage. we've got to be free at all time. @ poster, what makes you think of that in the first place? Am carrying out a research Posted: at 31-07-2010 12:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 31-07-2010 12:14 PM (13 years ago) (m) Simple reason.....pants is old fashioned 4 men,boxers are d real thing now.
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 31-07-2010 12:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tsin at 31-07-2010 12:17 PM (13 years ago) (f) hehehe, i no pple who still do. but its deir choice nah
for utmost fun, visit www.naijahouse.com Posted: at 31-07-2010 12:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 31-07-2010 12:23 PM (13 years ago) (m) Me sef get plenty na,i no just like am
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 31-07-2010 12:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tsin at 31-07-2010 12:26 PM (13 years ago) (f) Me sef get plenty na,i no just like am
na ur choice b dat jare
for utmost fun, visit www.naijahouse.com Posted: at 31-07-2010 12:26 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 31-07-2010 12:28 PM (13 years ago) (m) boxers time go soon lapse and maybe we go dey wear underskirt
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 31-07-2010 12:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 31-07-2010 12:29 PM (13 years ago) (m) I only wear pant when i'm in my period,,,'winking' hahahaha
Yeye Pikin @ Jukkie, they're all being Naughty... Everybody knows dat's not the Reason they wear Boxers
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 31-07-2010 12:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
boxers time go soon lapse and maybe we go dey wear underskirt
abi oh...Lol I only wear pant when i'm in my period,,,'winking' hahahaha
Yeye Pikin @ Jukkie, they're all being Naughty... Everybody knows dat's not the Reason they wear Boxers Ok Posted: at 31-07-2010 12:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
damasked at 31-07-2010 03:23 PM (13 years ago) (m) to me i only wear pant now adays. at least wen i get aroused, a lady doesnt notice my dick pointing out plus the fact that pants dont fade easily. Posted: at 31-07-2010 03:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
oseniazeez at 31-07-2010 05:14 PM (13 years ago) (m) Me wear pant unbaa, na married man dey wear pant now, even my GF dey tell me say he no one wear pant again, i ask her say why he con tell me say he prefer boxers than pant. [color=][/color] i was here
Posted: at 31-07-2010 05:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
oseniazeez at 31-07-2010 05:18 PM (13 years ago) (m) Insted of me to wear pant a w'll just live ma thin like that. Posted: at 31-07-2010 05:18 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |