Nobody is worth your tears, and the one who is won't make you cry...you are better off without that GIRL Or that GUY. life is too short to waste time on TEARS, FEELINGS OF HURT OR BETRAYAL...MOVE ON, MOVE UP...THERE'S ALWAYS SOMEONE FOR EVERY ONE, YOUR OWN WILL SURELY FIND YOU...JUST AS I KNOW MINE WILL SOMEDAY...
Posted: at 6-08-2010 09:57 AM (13 years ago) | Newbie
If i catch myself crying for a guy hmmmm!!!! i will koboko my self. After all u guys are nt that important. No man can break my hrt
u sabi wetin dey. is either u are still a kid or u be mama mmadu wey guys no dey look ur side again. who u be wey talk say guy no fit break ya heart? kool down there u!
oya make we try? give me ur number!
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
Posted: at 6-08-2010 12:38 PM (13 years ago) | Hero
If i catch myself crying for a guy hmmmm!!!! i will koboko my self. After all u guys are nt that important. No man can break my hrt
u never jam...
i never jam watin? hail
Quote from: waco on 6-08-2010 12:38 PM
Quote from: bestgift on 6-08-2010 11:00 AM
If i catch myself crying for a guy hmmmm!!!! i will koboko my self. After all u guys are nt that important. No man can break my hrt
u sabi wetin dey. is either u are still a kid or u be mama mmadu wey guys no dey look ur side again. who u be wey talk say guy no fit break ya heart? kool down there u!
oya make we try? give me ur number!
My dear i am unseen ANGEL IF U SEE ME U Go ; BOW @waco u no fit do any thing Instead of u to break my hrt ,it will be the other way round
Posted: at 6-08-2010 01:07 PM (13 years ago) | Upcoming
dupsy2smile at 6-08-2010 02:19 PM (13 years ago) (f)
Quote from: bestgift on 6-08-2010 01:07 PM
Quote from: esonu on 6-08-2010 11:18 AM
Quote from: bestgift on 6-08-2010 11:00 AM
If i catch myself crying for a guy hmmmm!!!! i will koboko my self. After all u guys are nt that important. No man can break my hrt
u never jam...
i never jam watin? hail
Quote from: waco on 6-08-2010 12:38 PM
Quote from: bestgift on 6-08-2010 11:00 AM
If i catch myself crying for a guy hmmmm!!!! i will koboko my self. After all u guys are nt that important. No man can break my hrt
u sabi wetin dey. is either u are still a kid or u be mama mmadu wey guys no dey look ur side again. who u be wey talk say guy no fit break ya heart? kool down there u!
oya make we try? give me ur number!
My dear i am unseen ANGEL IF U SEE ME U Go ; BOW @waco u no fit do any thing Instead of u to break my hrt ,it will be the other way round
I used 2 talk like dis until.............
Posted: at 6-08-2010 02:19 PM (13 years ago) | Upcoming

My dear i am unseen ANGEL IF U SEE ME U Go ; BOW @waco u no fit do any thing Instead of u to break my hrt ,it will be the other way round [/quo iF U KNOW SAY U FINE ENOF TO WAKE PRICK, SHOW US UR PICTURE. BUT IF U BE LIKE CALABAR MASQUERADE NO SHOW US COS I NO WAN BAD DREAMZ
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
Posted: at 6-08-2010 03:06 PM (13 years ago) | Hero
If i catch myself crying for a guy hmmmm!!!! i will koboko my self. After all u guys are nt that important. No man can break my hrt
u never jam...
i never jam watin? hail
Quote from: waco on 6-08-2010 12:38 PM
Quote from: bestgift on 6-08-2010 11:00 AM
If i catch myself crying for a guy hmmmm!!!! i will koboko my self. After all u guys are nt that important. No man can break my hrt
u sabi wetin dey. is either u are still a kid or u be mama mmadu wey guys no dey look ur side again. who u be wey talk say guy no fit break ya heart? kool down there u!
oya make we try? give me ur number!
My dear i am unseen ANGEL IF U SEE ME U Go ; BOW @waco u no fit do any thing Instead of u to break my hrt ,it will be the other way round
I used 2 talk like dis until.............
Until the guy break your heart abi? hey yah!!! pele, sorry, doo
Posted: at 6-08-2010 03:10 PM (13 years ago) | Upcoming
my dear,we've all been there before,just get busy.its the best way to forget n get stronger.you've said it all no man,no woman is worth your tears.wish you quick recovery
Posted: at 6-08-2010 10:10 PM (13 years ago) | Newbie
Nobody is worth your tears, and the one who is won't make you cry...you are better off without that GIRL Or that GUY. life is too short to waste time on TEARS, FEELINGS OF HURT OR BETRAYAL...MOVE ON, MOVE UP...THERE'S ALWAYS SOMEONE FOR EVERY ONE, YOUR OWN WILL SURELY FIND YOU...JUST AS I KNOW MINE WILL SOMEDAY...
chie!!! e be like say dis one babe don follow sugar daddy waka............. lol
Posted: at 7-08-2010 06:34 AM (13 years ago) | Hero