ur idea of an ideal wknd wt d luv of ur life (Page 2)

Date: 03-09-2010 4:13 pm (13 years ago) | Author: Iriele George-victor nnamdi
1 [2]
- onyin at 3-09-2010 11:41 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on  3-09-2010 11:37 PM
Hahahahahahaha

Dem no know who yu Be???

Dem no dey Fear??
Lol.Abi,cos i no get power to fight .
Posted: at 3-09-2010 11:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- westlake at 4-09-2010 11:43 AM (13 years ago)
(m)
LoL...
Posted: at 4-09-2010 11:43 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Kennee at 4-09-2010 12:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyin on  3-09-2010 11:41 PM
Quote from: Kennee on  3-09-2010 11:37 PM
Hahahahahahaha

Dem no know who yu Be???

Dem no dey Fear??
Lol.Abi,cos i no get power to fight .

No Shaking my Sweetheart, just Show, l dey

Posted: at 4-09-2010 12:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ballsy at 6-09-2010 09:59 AM (13 years ago)
(m)
kenee,i dey envy u but una go c me there...
Posted: at 6-09-2010 09:59 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 6-09-2010 10:08 AM (13 years ago)
(m)
today na monday...when wkend reach we go know
Posted: at 6-09-2010 10:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ballsy at 6-09-2010 10:27 AM (13 years ago)
(m)
wallas, u no weda we don go com back... Cool
Posted: at 6-09-2010 10:27 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 6-09-2010 11:14 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: wallas on  6-09-2010 10:08 AM
today na monday...when wkend reach we go know
gbam..admin oya delete de post..weekend make dem post am again

Posted: at 6-09-2010 11:14 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 6-09-2010 11:19 AM (13 years ago)
(m)
dem neva delete dis post?
i think my pencil get eraser....
Posted: at 6-09-2010 11:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 6-09-2010 11:21 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: wallas on  6-09-2010 11:19 AM
dem neva delete dis post?
i think my pencil get eraser....
Huh???

Posted: at 6-09-2010 11:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 7-09-2010 08:25 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  6-09-2010 11:19 AM
dem neva delete dis post?
i think my pencil get eraser....
lol.You no well.
Posted: at 7-09-2010 08:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ceejay58 at 7-09-2010 11:25 PM (13 years ago)
(m)
passing
Posted: at 7-09-2010 11:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2]