sarah555 at 12-09-2011 08:02 PM (12 years ago) (f) Reply |
mallorca at 13-09-2011 12:43 AM (12 years ago) (m)
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 13-09-2011 12:43 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xena15 at 13-09-2011 10:30 AM (12 years ago) (f) Him no follow born d pikin? Make him use wheelbarrow or bucket if him like
Nne, na him wife go tell us who and who follow born d pikin ehen? na for my mouth u wan hear am.....dem say na only woman know follow am born pikin.. her husband fit dey claim d pikn while na Okon gateman born am really? Ok,na who born u na? my Dad aconding to my mum i see
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 13-09-2011 10:30 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
men of these days aiint like men of our fore fathers, dey are learnin dat its not only the wife's role to tk care of the baby from changing diapers to carryin him/her around... Posted: at 13-09-2011 03:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Evrarocks at 13-11-2011 01:28 PM (12 years ago) (m) No biq deal. Sin dat Posted: at 13-11-2011 01:28 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
giftmurphy at 14-11-2011 01:15 PM (12 years ago) (f) Hmmmmm na wrapper dem dey use carry babies for Naija naw, even some dey carry babies enter market sef.
talking thru experience??? Posted: at 14-11-2011 01:15 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 15-11-2011 09:09 AM (12 years ago) (f) lolz
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 15-11-2011 09:09 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 15-11-2011 10:44 AM (12 years ago) (f) wassap? Posted: at 15-11-2011 10:44 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 15-11-2011 10:55 AM (12 years ago) (f) cool and u ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 15-11-2011 10:55 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 15-11-2011 11:22 AM (12 years ago) (f) doing goodddddd Posted: at 15-11-2011 11:22 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 15-11-2011 11:38 AM (12 years ago) (f) great
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 15-11-2011 11:38 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
alelove at 14-12-2011 07:47 PM (12 years ago) (f) no big deal na.y he no go carry him pinkin.abegi hisssssssssssssss Posted: at 14-12-2011 07:47 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 14-12-2011 08:14 PM (12 years ago) (f) una stil dey push
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 14-12-2011 08:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
slimber at 14-12-2011 08:18 PM (12 years ago) (f) Him no follow born d pikin? Make him use wheelbarrow or bucket if him like
LOL YES NO BE ONLY WOMAN GO SUFFER MAKE MEN TOO DO COS NA BOTH DO THING Posted: at 14-12-2011 08:18 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
slimber at 14-12-2011 08:21 PM (12 years ago) (f) Na bucket or basin u go use,bt if d pikin small,u fit use frying pan carry am
LOL I NO FIT STOUT.I NO FIT CRYING I JUST DEY LOOK.U RE SO SO FUNNY Posted: at 14-12-2011 08:21 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 15-12-2011 10:01 PM (12 years ago) (f) Posted: at 15-12-2011 10:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 17-12-2011 10:53 AM (12 years ago) (f) Posted: at 17-12-2011 10:53 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 17-12-2011 10:57 AM (12 years ago) (f) Posted: at 17-12-2011 10:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 17-12-2011 08:11 PM (12 years ago) (f) wassap? Posted: at 17-12-2011 08:11 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |