baresi_moi at 14-10-2008 10:33 PM (16 years ago) (m)
Quote from: pearls on 14-10-2008 09:19 PM
Abeg lef [leave] mata [matter] E no mata Na today? You wan try? No be moimoi o! U don kolo Den send u? Uno dey fear? I go woze[slap] u now
shoo!!! see dis babe ooo....see as the pidgin just dey flow....nice one make una no mind dat york boy ooo, na over sabi dey worry am tru tru....see as d guy come dey speak grammar like beta porsin....na misinterprete im do for d thing wey my guy write....wetin una for do na to break am down for am. U chop witch?(anoda addition)
Posted: at 14-10-2008 10:33 PM (16 years ago) | Newbie
rezimero at 15-10-2008 09:45 AM (16 years ago) (m)
Quote from: baresi_moi on 14-10-2008 10:33 PM
Quote from: pearls on 14-10-2008 09:19 PM
Abeg lef [leave] mata [matter] E no mata Na today? You wan try? No be moimoi o! U don kolo Den send u? Uno dey fear? I go woze[slap] u now
shoo!!! see dis babe ooo....see as the pidgin just dey flow....nice one make una no mind dat york boy ooo, na over sabi dey worry am tru tru....see as d guy come dey speak grammar like beta porsin....na misinterprete im do for d thing wey my guy write....wetin una for do na to break am down for am. U chop witch?(anoda addition)
no mind the guy! at all, at all na witch (waffi version)
Posted: at 15-10-2008 09:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Pretty-Palmer at 21-10-2008 01:30 PM (16 years ago) (f)
Quote from: rezimero on 15-10-2008 09:45 AM
Quote from: baresi_moi on 14-10-2008 10:33 PM
Quote from: pearls on 14-10-2008 09:19 PM
Abeg lef [leave] mata [matter] E no mata Na today? You wan try? No be moimoi o! U don kolo Den send u? Uno dey fear? I go woze[slap] u now
shoo!!! see dis babe ooo....see as the pidgin just dey flow....nice one make una no mind dat york boy ooo, na over sabi dey worry am tru tru....see as d guy come dey speak grammar like beta porsin....na misinterprete im do for d thing wey my guy write....wetin una for do na to break am down for am. U chop witch?(anoda addition)
no mind the guy! at all, at all na witch (waffi version)
mak una no mind the guy oh he no wise the guy na kpas
Posted: at 21-10-2008 01:30 PM (16 years ago) | Upcoming
Pretty-Palmer at 21-10-2008 02:24 PM (16 years ago) (f)
Quote from: rezimero on 15-10-2008 09:45 AM
Quote from: baresi_moi on 14-10-2008 10:33 PM
Quote from: pearls on 14-10-2008 09:19 PM
Abeg lef [leave] mata [matter] E no mata Na today? You wan try? No be moimoi o! U don kolo Den send u? Uno dey fear? I go woze[slap] u now
shoo!!! see dis babe ooo....see as the pidgin just dey flow....nice one make una no mind dat york boy ooo, na over sabi dey worry am tru tru....see as d guy come dey speak grammar like beta porsin....na misinterprete im do for d thing wey my guy write....wetin una for do na to break am down for am. U chop witch?(anoda addition)
no mind the guy! at all, at all na witch (waffi version)
no mind the guy at all the guy no wize na kpas him bi
Posted: at 21-10-2008 02:24 PM (16 years ago) | Upcoming