MISTAKEN IDENTITIES (Page 3)

Date: 14-10-2008 11:02 pm (15 years ago) | Author: paul usman
1 2 [3] 4
- Skypon2002 at 21-01-2011 02:53 PM (13 years ago)
(m)
huh
i think say person dey here self Grin

Posted: at 21-01-2011 02:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 24-01-2011 03:15 PM (13 years ago)
(f)
 Huh? Shocked
Posted: at 24-01-2011 03:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 24-01-2011 05:08 PM (13 years ago)
(m)
timaya
Posted: at 24-01-2011 05:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 25-01-2011 12:56 AM (13 years ago)
(m)
wetin concern timaya and joke again
u no even call basketmouth Grin

Posted: at 25-01-2011 12:56 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 25-01-2011 08:43 AM (13 years ago)
(m)
dis room no 4ny again
wetin hapun?
I dey miss those days wey Bode,Kris,Fede,Terry,silkyme,Felix,Bisi,Funmi etc dey yarb each other

Posted: at 25-01-2011 08:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 25-01-2011 11:58 AM (13 years ago)
(f)
 Wink
Posted: at 25-01-2011 11:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Teeteeylaryor at 25-01-2011 12:09 PM (13 years ago)
(f)
*wink*

Posted: at 25-01-2011 12:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 12:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 12:09 PM
*wink*
Teeteey i like u very mush,i have been looking you all this whiles,ure very biuriful.aw far?
Posted: at 25-01-2011 12:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Teeteeylaryor at 25-01-2011 03:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:26 PM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 12:09 PM
*wink*
Teeteey i like u very mush,i have been looking you all this whiles,ure very biuriful.aw far?
am cool

Posted: at 25-01-2011 03:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 26-01-2011 07:45 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 03:48 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:26 PM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 12:09 PM
*wink*
Teeteey i like u very mush,i have been looking you all this whiles,ure very biuriful.aw far?
am cool
hehe... Wink nice one...pls dnt tell anyone sey i dey toast u o.
Posted: at 26-01-2011 07:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 26-01-2011 08:11 AM (13 years ago)
(m)
ijiot.i don hear am nah
na ur pr*ck i go cut
lol

Posted: at 26-01-2011 08:11 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- tambeiort at 26-01-2011 08:48 AM (13 years ago)
(m)
this is 50-50, no cheating.
Posted: at 26-01-2011 08:48 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 26-01-2011 11:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 26-01-2011 08:11 AM
ijiot.i don hear am nah
na ur pr*ck i go cut
lol
ah! no o....na play i dey follow am do o.i jus wan see wetin u go talk.lol
Posted: at 26-01-2011 11:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 26-01-2011 12:14 PM (13 years ago)
(m)
hehehe i think say u mean but she no be my market oo.u fit buy 4rm her.

Posted: at 26-01-2011 12:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Chamming at 26-01-2011 01:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 25-01-2011 08:43 AM
dis room no 4ny again
wetin hapun?
I dey miss those days wey Bode,Kris,Fede,Terry,silkyme,Felix,Bisi,Funmi etc dey yarb each other

Keep living in the past
Posted: at 26-01-2011 01:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Teeteeylaryor at 26-01-2011 06:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on 26-01-2011 07:45 AM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 03:48 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:26 PM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 12:09 PM
*wink*
Teeteey i like u very mush,i have been looking you all this whiles,ure very biuriful.aw far?
am cool
hehe... Wink nice one...pls dnt tell anyone sey i dey toast u o.
okay.........i no even hear u self......but who kon tell terry...  Huh? Huh? Huh?

Posted: at 26-01-2011 06:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 26-01-2011 06:22 PM (13 years ago)
(m)
u no rmember say i put alarm 4 ur body and e dey alert me anytime person talk 2 u.
@chamming.
Abeg no charm me oo

Posted: at 26-01-2011 06:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Desirewant at 26-01-2011 06:46 PM (13 years ago)
(f)
Funny! It's good to be back here. U guys no go kill me ooooo
Posted: at 26-01-2011 06:46 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 26-01-2011 07:02 PM (13 years ago)
(m)
ok no die oo

Posted: at 26-01-2011 07:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 27-01-2011 11:57 AM (13 years ago)
(f)
Abi?
Posted: at 27-01-2011 11:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4