Why is dat most first sons are lunatic?

Date: 14-10-2010 8:17 am (13 years ago) | Author: Riley Proxy
- at 14-10-2010 08:17 AM (13 years ago)
(m)
Why is it dat most first sons, mostly in Africa are lunatic?


Posted: at 14-10-2010 08:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
- ndjoe at 14-10-2010 08:33 AM (13 years ago)
(m)
na waoo so una first son get as e dey do am?
Posted: at 14-10-2010 08:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 14-10-2010 08:52 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: ndjoe on 14-10-2010 08:33 AM
na waoo so una first son get as e dey do am?

Heheheh. Honestly, na u he b lik say he get as he dey do, cos u dey fail 2 see wetin dey happen around u... I wonder if nor b first son u b self.

Posted: at 14-10-2010 08:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 17-10-2010 03:06 AM (13 years ago)
(m)
na u sabi
Posted: at 17-10-2010 03:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply