Once upon a time

Date: 14-10-2010 10:37 am (13 years ago) | Author: felix omokere
[1] 2
- at 14-10-2010 10:37 AM (13 years ago)
(f)
once upon a time, in my village.
when GSM come out new you guys need to see d drama wen people dey act all in d name of handset.

some people dey put their own for eye just to  answer calls while some dey put their own for nose..........oooooooooo just to answer  calls bt me....ooo i com think say d best way to use am na to put am 4 head to answer CALL NA E  BE D BEST WAY AND  d sweetest way TOO AND WEN I DEY  aswer da call u na need to see hw i DEY sh...out all D village people go gether jst to see  person wen dey answer calls nt all till oyebo com tell us say na ear dem dey put am.

My brothers and sister mak u..na clap 4 MTN dem too, gone are those days when MTN line be N2,000 u na need to see wetin we do for church wen our pastor travel to Benin City go pray for person d man com buy MTN line for am as gift com see celebration and testimony for inside church, wen our pastor say let some body shout halleluyah com see shout infact na me shout pass and u na 2 see as noise dey go on and on for inside church, jst becos of MTn line GOD IS GOOD GOD IS GOD ........

SHALL NA HERE NA E MY STORY END..OOOO  NO BE SAY NA JOKE BT NA TRUTH TALK WEN I TALK SO......... SOME PEOPLE DO MORE DAN DAT  4 HANDSET MATTER NO BE NOW WEN WE GO DEY ANSWER CALLS LIKE WHITE MEN AND WOMEN OOOOO

ABEG ABEG ................................

Posted: at 14-10-2010 10:37 AM (13 years ago) | Upcoming
- xter at 14-10-2010 06:16 PM (13 years ago)
(m)
Very 4ny Grin

Posted: at 14-10-2010 06:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abdulrazak2008 at 16-10-2010 10:57 AM (13 years ago)
(f)
mu mu idiot
Posted: at 16-10-2010 10:57 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- femaadinho at 16-10-2010 11:47 AM (13 years ago)
(m)
we go soon start tru talk forum. Kai!!!!
Posted: at 16-10-2010 11:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 16-10-2010 11:50 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abdulrazak2008 on 16-10-2010 10:57 AM
mu mu idiot
ol gal u dey vex, u just join now now nd u don dey yab pesin, abeg calm down!
Posted: at 16-10-2010 11:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 16-10-2010 11:52 AM (13 years ago)
(m)
you try

Abdulrazak wetin be ur own na....Which dey u enter here wey u get liver to dey call person mumu
Posted: at 16-10-2010 11:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 17-10-2010 11:15 AM (13 years ago)
(m)
@poster,no mind abdul,u no say him bi aboki so forgive am.u try shaa

Posted: at 17-10-2010 11:15 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- generalsms at 17-10-2010 12:29 PM (13 years ago)
(m)
copy copy  check out  http://yrn.me/5zst
Posted: at 17-10-2010 12:29 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Arabmoney2 at 17-10-2010 07:53 PM (13 years ago)
(m)
............mmmmmmmm''''''''          '''''''

Posted: at 17-10-2010 07:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 17-10-2010 08:05 PM (13 years ago)
(m)
dis ur story get as he bi..i understand sha but...
Posted: at 17-10-2010 08:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 17-10-2010 08:05 PM (13 years ago)
(m)
............mmmmmmmm''''''''          '''''''

Posted: at 17-10-2010 08:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 17-10-2010 08:08 PM (13 years ago)
(m)
............mmmmmmmm''''''''          '''''''

Posted: at 17-10-2010 08:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 18-10-2010 09:34 AM (13 years ago)
(f)
Abdulrazak, na wetin be ur own self for ur mind now u don call person mumu abi, u don 4get say i no u i no too well say na mumu & stupidities dey reign for una family wen e bi say una dey inherit am as gift from father to son and mother to daughter abi na lie 
Posted: at 18-10-2010 09:34 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 18-10-2010 09:37 AM (13 years ago)
(f)
no bi wetin happen na e i talk u na no say GSM get e own madness for town
Posted: at 18-10-2010 09:37 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 18-10-2010 11:33 AM (13 years ago)
(f)
Lolz
Posted: at 18-10-2010 11:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 27-10-2010 12:01 PM (13 years ago)
(f)
Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE  LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo 
Posted: at 27-10-2010 12:01 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- federico at 27-10-2010 04:33 PM (13 years ago)
(m)
hahaha..i miss you like bodeniyi miss him guiter..i don come online now...oya way u?
Posted: at 27-10-2010 04:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 27-10-2010 04:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: federico on 27-10-2010 04:33 PM
hahaha..i miss you like bodeniyi miss him guiter..i don come online now...oya way u?
am here i don miss u welle  na wetin happen
Posted: at 27-10-2010 04:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- federico at 27-10-2010 05:38 PM (13 years ago)
(m)
Nothing much my love..just ohh  dey hussle to rag small money so that i fit put food for ur table..i wan whisper sumtin for ur inbox..
Posted: at 27-10-2010 05:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 27-10-2010 05:41 PM (13 years ago)
(m)
original

Posted: at 27-10-2010 05:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
[1] 2

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Watch Moment Students Arrive For Prom In Helicopter And Expensive Cars

  2. Suspected One-Chance Armed Robber Arrested With Pistol In Suleja

  3. How British Charity Employed Nigerian Man, Peter Omoruy Convicted For Sex Trafficking In France

  4. 'You Can Be Poor And Still Be Happier Than The So Called Rich' - World Bank Staff Says

  5. Nigerian Govt Cuts Electricity Supplies To Benin Republic, Togo, Niger To Boost Domestic Supply

  6. Suspected Ritualists Kidnap 4 Month Old Boy In Akwa Ibom

  7. ‘I Appreciate Wike But I Can’t Worship Him’ – Rivers Gov, Fubara Opens Up

  8. Ekiti Court Sentences 3 Persons To Death By Hanging For Robbery

  9. BREAKING: Vice President Shettima Cancels Summit Trip To US Over Faulty Aircraft


THIS WEEK
  1. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  2. Moment Canadian Mayor Praises Tinubu For Work Done in Lagos While Honouring Peter Obi at Event

  3. Yvonne Jegede Reveals The Truth About Colleague, Mercy Johnson, While Calling Her Out (Video)

  4. Soldier, Abdullahi Ismail Dismissed From The Nigerian Army For Sleeping With Colleague’s Wife

  5. Father-in-Law Of Wofai Fada, Engineer Kunle Cole Gives Reasons For Son’s Wedding Rejection

  6. Primate Ayodele Issues Warning To Tinubu, Predicts Northern Opposition To Presidential Ambition

  7. Houseboy - Angela Okorie Fires Back At Mercy Johnson's Husband After His Post on 'Mad People'

  8. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  9. Ipswich Town Promoted to The Premier League After 22 Years

  10. Northern Leaders Kick Against The Relocation of US, France Military Base to Nigeria


TOP MEMBERS: