ARE YOU A GOOD MATHEMATICIAN????????????? THEN TRY THIS (Page 5)

Date: 14-10-2010 11:01 am (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 2 3 4 [5]
- felixomosexy at 20-10-2010 03:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 20-10-2010 03:30 PM
Quote from: felixomosexy on 20-10-2010 03:09 PM
d driver na my father oooooooooooo so mak una no as una go dey talk

so na u be the conductor abi

River Niger Straight

who tell u say na river niger na river benue i get big water for my house
Posted: at 20-10-2010 03:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 20-10-2010 03:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 03:19 PM
Quote from: florish4love on 20-10-2010 03:12 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 12:29 PM
Quote from: florish4love on 20-10-2010 09:36 AM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 19-10-2010 02:55 PM
lol

and u be Original olodo na the reason why e dey meaningless for your face simple question u no sabi
 Na wa for you
hehehehehe......Come, this girl you sure say you dey see well for morning?
I go slap you.oo

nothing do you
na only you fit slap me nah
oya slap
but if to say na kristiantus now i go give am bluetooth blow
hehehehehehehe.......Nothing do you too my sis., but try forgive kris small....becos that bluetooth blow too much forgive him.oo

mmcheeeeww... Angry
no beg for me... i no send you to beg for me..
Posted: at 20-10-2010 03:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 20-10-2010 04:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 20-10-2010 03:45 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 03:19 PM
Quote from: florish4love on 20-10-2010 03:12 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 12:29 PM
Quote from: florish4love on 20-10-2010 09:36 AM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 19-10-2010 02:55 PM
lol

and u be Original olodo na the reason why e dey meaningless for your face simple question u no sabi
 Na wa for you
hehehehehe......Come, this girl you sure say you dey see well for morning?
I go slap you.oo

nothing do you
na only you fit slap me nah
oya slap
but if to say na kristiantus now i go give am bluetooth blow
hehehehehehehe.......Nothing do you too my sis., but try forgive kris small....becos that bluetooth blow too much forgive him.oo

mmcheeeeww... Angry
no beg for me... i no send you to beg for me..

i know wetin i go give u now cos isee say u no dey fear
person dey beg for u and u dey make yanga
no worry make i dey think wetin i go do
Posted: at 20-10-2010 04:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 20-10-2010 04:42 PM (13 years ago)
(f)
heheheheheehehe.......No mind am, cry cry baby!! Grin
Posted: at 20-10-2010 04:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-10-2010 05:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 04:42 PM
heheheheheehehe.......No mind am, cry cry baby!! Grin
Angry Angry Angry Angry
me cry cry baby... funnnmmii, i swear ehn i go wound you oo.. Angry
Posted: at 20-10-2010 05:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- spicyman at 20-10-2010 06:45 PM (13 years ago)
(m)
No bearing
Posted: at 20-10-2010 06:45 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- omoladey at 20-10-2010 08:05 PM (13 years ago)
(m)
She dey try tell us sey she visit dis places........who knows if it was in her dreams
Posted: at 20-10-2010 08:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- umarubellok at 21-10-2010 09:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 14-10-2010 11:01 AM
Without using a calculator - You are driving a bus from London to Milford Haven in Wales. In London , 17 people get on the bus. In Reading , 6 people get off the bus and 9 people get on. In Swanson , 2 people get off and 4 get on. In Cardiff , 11 people get off and 16 people get on. In Swansea , 3 people get off and 5 people get on. In Carma then, 6 people get off and 3 get on. You then arrive at Milford Haven .. Without scrolling back to review, how old is the bus driver?
interesting!
Posted: at 21-10-2010 09:54 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- solid_solid at 21-10-2010 10:48 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 20-10-2010 02:57 PM
Quote from: MandateofGod on 20-10-2010 02:46 PM
Abeg I want the answer @ poster

i seem not to understand why u people of nowadays find it difficult to use ur IQ but  i go talk am again cos i o know how many time i go tell u say since u re the driver that is ur exact age except if u font know ur age too


poster were u go ur school? ..... na Cambridge abi na oxford?
Posted: at 21-10-2010 10:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 2-02-2011 10:36 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 21-10-2010 10:48 AM
Quote from: florish4love on 20-10-2010 02:57 PM
Quote from: MandateofGod on 20-10-2010 02:46 PM
Abeg I want the answer @ poster

i seem not to understand why u people of nowadays find it difficult to use ur IQ but  i go talk am again cos i o know how many time i go tell u say since u re the driver that is ur exact age except if u font know ur age too


poster were u go ur school? ..... na Cambridge abi na oxford?


ask Google nah
Posted: at 2-02-2011 10:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dimejikemi at 2-02-2011 10:41 AM (13 years ago)
(f)
see jamb question............

Posted: at 2-02-2011 10:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jackie4life at 2-02-2011 10:44 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 14-10-2010 06:38 PM
I tire oo.. na me born the driver?? how would you expect me to know his age just by how many people wey don enter him bus.... think it over.

O boy si me si wahala o! people enter bus, dem commot 4 d bus stop wey dem want, wetin b my biz for there. If u want knw d age of the driver, abeg make u go ask him mama, she go sabi but as for me, my hand no dey there o, b4 u go say na me talk am.
Posted: at 2-02-2011 10:44 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- kani_mendez at 2-02-2011 10:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 20-10-2010 03:30 PM
Quote from: felixomosexy on 20-10-2010 03:09 PM
d driver na my father oooooooooooo so mak una no as una go dey talk

so na u be the conductor abi

River Niger Straight

U wan use style know my age abi!!
Posted: at 2-02-2011 10:51 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- tpelle at 2-02-2011 12:07 PM (13 years ago)
(f)
Ask google
Posted: at 2-02-2011 12:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- uchechrs at 2-02-2011 12:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: gbengavoba on 14-10-2010 03:37 PM
since you are the driver, the driver is as old as you are.
is like Chika Obi is your brother becouse you are a good mathematician, you got the answer one time,
Posted: at 2-02-2011 12:14 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 2-02-2011 12:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: uchechrs on  2-02-2011 12:14 PM
Quote from: gbengavoba on 14-10-2010 03:37 PM
since you are the driver, the driver is as old as you are.
is like Chika Obi is your brother becouse you are a good mathematician, you got the answer one time,
Grin Grin Grin
apkaka..... Grin
Posted: at 2-02-2011 12:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- uchechrs at 2-02-2011 12:24 PM (13 years ago)
(m)
(APKAKA) WETIN E MEAN FOR YOUR LANGUAGE
Posted: at 2-02-2011 12:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- lovebound at 2-02-2011 12:59 PM (13 years ago)
(m)
i think the driver age should be at age of 18 year i am right
Posted: at 2-02-2011 12:59 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- uchechrs at 2-02-2011 01:03 PM (13 years ago)
(m)
guy you are not right, mean while you answered and scored yourself that should convinced you that you are wrong
Posted: at 2-02-2011 01:03 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5]