ladies and money! na wa o! (Page 2)

Date: 22-10-2010 1:51 pm (13 years ago) | Author: efuro
1 [2]
- justceetah at 22-10-2010 06:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on 22-10-2010 05:17 PM
Na one of my GF nearly wan do dat to me imagine she say make i come pay her school fee na him i laugh i talk am for my mind say dis gurl never sabi anything
na so i run leave am quick quick i dey bow for u o....she think say i get yoruba mark for my face wey she fit catch mugu
lol,guy plz don't kill me with laugh

Posted: at 22-10-2010 06:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]