pregnant girl.

Date: 07-11-2010 6:57 am (13 years ago) | Author: haruna segiru
[1] 2 3 4
- at 7-11-2010 06:57 AM (13 years ago)
(m)
this is al.... Abeg i no sabi engiush leach take yan joke. Eheen, na warri come see anoda pattern when igho, wafi guyyoyo carry belle show case.
 Mama and papa igho dey draw rain as dem neighbour come dey trowal water for papa igho bodi wen mama igho dey busy dey squice for em ampit. Na wa dis woman get one bone o. Neighbours sabi tear mouth to make sure say dem solve the problem sota nothing go tanda for anoda wahala for mama and papa igho again. Dem ask wetin cause d wahala. Before dem one complete mata for mouth igho come dey shout na bad tin to carry belle again. Na dem ask am, na who be d bobo. Na im igho smile,laugh before im reply,if person shup plate of hot beans na which one of d beans go make am mess.

Posted: at 7-11-2010 06:57 AM (13 years ago) | Newbie
- steph85 at 7-11-2010 07:30 AM (13 years ago)
(f)
Senseless post
Posted: at 7-11-2010 07:30 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 7-11-2010 09:20 AM (13 years ago)
(m)
rubbish
Posted: at 7-11-2010 09:20 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Arabmoney2 at 7-11-2010 04:37 PM (13 years ago)
(m)
u still have to were u belong i mean...................

Posted: at 7-11-2010 04:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 7-11-2010 04:37 PM (13 years ago)
(m)
u still have to were u belong i mean...................

Posted: at 7-11-2010 04:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 7-11-2010 05:11 PM (13 years ago)
(m)
help!..................is this joke?

Posted: at 7-11-2010 05:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 7-11-2010 06:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on  7-11-2010 05:11 PM
help!..................is this joke?
na ecantation

Posted: at 7-11-2010 06:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 4kasibe247 at 7-11-2010 09:33 PM (13 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 7-11-2010 09:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 7-11-2010 10:21 PM (13 years ago)
(m)
u don too saok garri sotay ur brian na starch full am, oya right now go back to ur village,,,, u hear?
Posted: at 7-11-2010 10:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmajenic1 at 9-11-2010 08:24 AM (13 years ago)
(m)
Poster,u neva hear say we no dey drink dry-gin b4 posting on the board?IF U POST,DONT DRINK.IF U DRINK DONT POST!!!
Posted: at 9-11-2010 08:24 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Arabmoney2 at 9-11-2010 08:29 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: emmajenic1 on  9-11-2010 08:24 AM
Poster,u neva hear say we no dey drink dry-gin b4 posting on the board?IF U POST,DONT DRINK.IF U DRINK DONT POST!!!
ok

Posted: at 9-11-2010 08:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tambeiort at 9-11-2010 10:18 AM (13 years ago)
(m)
naija pals forum don suffer
Posted: at 9-11-2010 10:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- xena15 at 9-11-2010 10:31 AM (13 years ago)
(f)
Wetin be dis?

Posted: at 9-11-2010 10:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 9-11-2010 12:15 PM (13 years ago)
(m)
a senseless post of cause
Posted: at 9-11-2010 12:15 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- bodeniyi at 9-11-2010 02:22 PM (13 years ago)
(m)
To some of us, YOU CAN DRINK AND POST, BUT IF YOU POST SHITS.. YOU're barred from drinking for 10years
Posted: at 9-11-2010 02:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- desiresluv20 at 9-11-2010 03:27 PM (13 years ago)
(m)
Senseless post

Posted: at 9-11-2010 03:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Don-ziggy at 9-11-2010 03:44 PM (13 years ago)
(m)
rubbish
Posted: at 9-11-2010 03:44 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheenor at 9-11-2010 05:57 PM (13 years ago)
(m)
u no try atall!

Posted: at 9-11-2010 05:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 9-11-2010 07:02 PM (13 years ago)
(m)
Na senseless pipo dey rid senceless  post, am sensible so am outa here!!!!!!!!
Posted: at 9-11-2010 07:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 9-11-2010 07:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: segiru on  7-11-2010 06:57 AM
this is al.... Abeg i no sabi engiush leach take yan joke. Eheen, na warri come see anoda pattern when igho, wafi guyyoyo carry belle show case.
 Mama and papa igho dey draw rain as dem neighbour come dey trowal water for papa igho bodi wen mama igho dey busy dey squice for em ampit. Na wa dis woman get one bone o. Neighbours sabi tear mouth to make sure say dem solve the problem sota nothing go tanda for anoda wahala for mama and papa igho again. Dem ask wetin cause d wahala. Before dem one complete mata for mouth igho come dey shout na bad tin to carry belle again. Na dem ask am, na who be d bobo. Na im igho smile,laugh before im reply,if person shup plate of hot beans na which one of d beans go make am mess.


NNA MEN MAKE I LEAVE HERE ... SO I NO GO BEGIN PURGE FOR HERE
Posted: at 9-11-2010 07:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4