wars wrong???
where is fede, toyosi, kristi, terry and the rest
abi una don strike
or u no hear say strike has been called off ni?







waiting for all of u oooo
Posted: at | |
wars wrong??? where is fede, toyosi, kristi, terry and the rest abi una don strike or u no hear say strike has been called off ni? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() waiting for all of u oooo
| |||||
present aunty!!!whats happening? Reply![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Why re u late Replyoya kneel down there i will give you two strokes of cane and u should know dat there is no break time for you today besides ure sleeping in the school or my house today accepted or not??
| |||||
![]() ![]() ![]() bia florish... just leave me alone... i dey vex. ![]()
| |||||
abeg na ur house i wan sleep today.and abeg flog me that cane 4 nite ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 12:03 PM ![]() ![]() ![]() bia florish... just leave me alone... i dey vex. ![]() biko biko no vex hen na wetin dey make una vex tell me i sabi solve any problem ANY i mean just tell me abi na ...........................
| |||||
Quote from: terryworld on 11-11-2010 12:04 PM abeg na ur house i wan sleep today.and abeg flog me that cane 4 nite hehe i sure say u go cry well well so te ur mouth no go fit talk ooo so hmmm hnmmm hmmm hmmm hmmm i dey tell you now kristi dey there ooo no say i no tell u now oooo cos i bad oooooooo hmmm ok o
| |||||
no problem.i dey like crying ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: florish4love on 11-11-2010 12:08 PM Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 12:03 PM ![]() ![]() ![]() bia florish... just leave me alone... i dey vex. ![]() biko biko no vex hen na wetin dey make una vex tell me i sabi solve any problem ANY i mean just tell me abi na ........................... ![]() yiem ekwentigi... then we talk...
| |||||
PASSING BUT HEARD A CRY Reply
| |||||
Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:21 PM PASSING BUT HEARD A CRY ![]() ![]() ![]() meaning..... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 12:19 PM Quote from: florish4love on 11-11-2010 12:08 PM Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 12:03 PM ![]() ![]() ![]() bia florish... just leave me alone... i dey vex. ![]() biko biko no vex hen na wetin dey make una vex tell me i sabi solve any problem ANY i mean just tell me abi na ........................... ![]() yiem ekwentigi... then we talk... abeg i no hear that one at all no sell me for this forum calm down hen i knw say na the vex dey make u dey talk like dat Quote from: terryworld on 11-11-2010 12:18 PM no problem.i dey like crying no worry don see say u no dey tire u wey u just finish one wey u don dey prepare for anoda one abeg i dey pick race ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 12:22 PM Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:21 PM PASSING BUT HEARD A CRY ![]() ![]() ![]() meaning..... ![]()
| |||||
Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:38 PM Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 12:22 PM Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:21 PM PASSING BUT HEARD A CRY ![]() ![]() ![]() meaning..... ![]() who is dis blind man in glasses dat is not minding his business hehe i pity you when kristi is done with you i know its ur glasses that will be the point of ur recognition abi kristi no be so
| |||||
i dey strike..abeg! Reply
| |||||
WHO WAN THROW STONE MAKE FIRST GET HELMET.NO TAKE PEPPER DO EYE MEDICINE Reply
| |||||
8)u can say that again Reply
| |||||
Quote from: qunodinga on 11-11-2010 01:09 PM i dey strike..abeg! abi u want make dem sack u with ur own fake strikeu no hear say strike don finish abi
| |||||
Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:38 PM Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 12:22 PM Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:21 PM PASSING BUT HEARD A CRY ![]() ![]() ![]() meaning..... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 01:32 PM Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:38 PM Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 12:22 PM Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:21 PM PASSING BUT HEARD A CRY ![]() ![]() ![]() meaning..... ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion