"I'm sorry, we don't stock it,'said the assistant. "Why not try Boots?'
'I want to poison them, not kick them to death,' replied the man.

Posted: at | |
"I'm sorry, we don't stock it,'said the assistant. "Why not try Boots?' 'I want to poison them, not kick them to death,' replied the man. ![]()
| |||||
your mumu no get part 2 oo... Reply![]()
| |||||
ANOTHER CRY. Reply
| |||||
![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
chai kristi take am easy na Replynah newbie
| |||||
Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:24 PM ANOTHER CRY. ![]() ![]() ![]() bia nwokem, respect yourself oo... ![]()
| |||||
hehe Replyno tell me say na him dey make u vex ooo
| |||||
God and Allah go join hand bless you.jus helep me ask am which one be my own wey he dey corner word for me Reply
| |||||
Oga Ter......ry take an easy, man don see una reaction, one man's meat na another man's poison, make u take dis wipe ur wry face. Reply'A nurse come asked one lady who just born triplet. "Ma, which name u want give dis pikin them? 'She reply, Tommy, Titi and Tat, cos I get no tit for Tat. ![]()
| |||||
Quote from: do4sure on 11-11-2010 12:53 PM God and Allah go join hand bless you.jus helep me ask am which one be my own wey he dey corner word for me bcos ur tongue and ya mouth too dey loose for am
| |||||
Quote from: logosmama on 11-11-2010 12:56 PM Oga Ter......ry take an easy, man don see una reaction, one man's meat na another man's poison, make u take dis wipe ur wry face. 'A nurse come asked one lady who just born triplet. "Ma, which name u want give dis pikin them? 'She reply, Tommy, Titi and Tat, cos I get no tit for Tat. ![]() ![]() ![]() ![]() you still dey talk abi.. ![]()
| |||||
abeg give am chance to blend in Reply![]()
| |||||
Quote from: 4kasibe247 on 11-11-2010 01:40 PM abeg give am chance to blend in ![]() ![]() ![]() bros...
| |||||
HMMMMMMMMMM ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
sophie.... na you be dat? Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 02:05 PM sophie.... na you be dat? No...na my grandmoda.. hehehehe i just say make i visit una small. o wu jus Ntakiriiiiiii Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 11-11-2010 02:07 PM Quote from: Kristiantus on 11-11-2010 02:05 PM sophie.... na you be dat? No...na my grandmoda.. hehehehe i just say make i visit una small. o wu jus Ntakiriiiiiii ![]()
| |||||
poster, you dey talk like say them give u rat poison chop. Replyabeg no dey post this kind of post again make NP no close for u pls lol Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
guy no worry ... u even better pass some people here Reply
| |||||
![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion