Biafiar Joke (Page 2)

Date: 11-11-2010 5:21 pm (13 years ago) | Author: Baruda
1 [2]
- kaycee22 at 11-11-2010 11:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 11-11-2010 05:26 PM
hehe


so them be magas abi??

chai
C kweshun!!
Diz ur kweshun na joke abi?Huh?
Posted: at 11-11-2010 11:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 11-11-2010 11:04 PM (13 years ago)
(m)
i mean am.i no dey joke 4 kan tin.but we nearly defeat them

Posted: at 11-11-2010 11:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Arabmoney2 at 11-11-2010 11:19 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 11-11-2010 11:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 12-11-2010 12:45 AM (13 years ago)
(m)
Terrygingaj

U nearly defeat dem abi wetin u talk now?


No wonder chelsea nearly win champions league Grin

Posted: at 12-11-2010 12:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheenor at 12-11-2010 01:54 AM (13 years ago)
(m)
dat aboki na yakubu him be! lol..

Posted: at 12-11-2010 01:54 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 12-11-2010 08:32 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 11-11-2010 11:04 PM
i mean am.i no dey joke 4 kan tin.but we nearly defeat them

no mind terry ooo
he no fit fight and he dey talk nonsense wey be say he go do hand like dat of chicken's own

but if na for ........................................................
hmmmmm
i trust am well well
he fit fight
Posted: at 12-11-2010 08:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-11-2010 08:50 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 12-11-2010 08:32 AM
Quote from: terryworld on 11-11-2010 11:04 PM
i mean am.i no dey joke 4 kan tin.but we nearly defeat them

but if na for ........................................................
hmmmmm
i trust am well well
he fit fight
but if na what?u see hw dirty ur mind is.use sandpaper wash ya mind with hot water abeg.

Posted: at 12-11-2010 08:50 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Arabmoney2 at 12-11-2010 09:10 AM (13 years ago)
(m)
nawa

Posted: at 12-11-2010 09:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 12-11-2010 09:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 12-11-2010 08:50 AM
Quote from: florish4love on 12-11-2010 08:32 AM
Quote from: terryworld on 11-11-2010 11:04 PM
i mean am.i no dey joke 4 kan tin.but we nearly defeat them

but if na for ........................................................
hmmmmm
i trust am well well
he fit fight
but if na what?u see hw dirty ur mind is.use sandpaper wash ya mind with hot water abeg.
sampaper no go fit wash diz oneoooooo, i sugest Acid go help wash am well....
Posted: at 12-11-2010 09:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-11-2010 09:43 AM (13 years ago)
(m)
abeg any thing u knw wey go fit wash am abeg carry come even if na ironsponge and klin cos her mind dirty pass mechanic clothe.

Posted: at 12-11-2010 09:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 12-11-2010 09:48 AM (13 years ago)
(m)
wetin dey suprise me pass be say her guy never notice the dirtyness..
Posted: at 12-11-2010 09:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-11-2010 09:51 AM (13 years ago)
(m)
me no dey supprise at all cos her guy mind dirty pass her own.even her guy mind dirty pass dustbin.

Posted: at 12-11-2010 09:51 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Don-ziggy at 12-11-2010 10:02 AM (13 years ago)
(m)
u de see sense work hahaha this my joke of the day
Posted: at 12-11-2010 10:02 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]