solid and his oga (Page 4)

Date: 18-11-2010 6:15 am (13 years ago) | Author: Ugochukwu Terry Ofoegbu
1 2 3 [4] 5
- 4kasibe247 at 24-11-2010 04:09 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-11-2010 11:47 AM
terry, ee be like say ur brain don dey expire..........
after all the things wey i dey teach u, u still dey post post post pos..........................eh!
no let me talk oh!
or else.............................................

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
make na d gulder expire im brain Grin Grin Grin
Posted: at 24-11-2010 04:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 24-11-2010 04:23 AM (13 years ago)
(m)
he dey drink??
Posted: at 24-11-2010 04:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 24-11-2010 04:24 AM (13 years ago)
(m)
Kepp drinking gulder.. me dey enjoy my ogogoro for here
Posted: at 24-11-2010 04:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 24-11-2010 06:32 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: federico on 24-11-2010 04:23 AM
he dey drink??
hehehe.how u go dey ask dat kind question?i don't even know what gulder means.

Posted: at 24-11-2010 06:32 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 24-11-2010 09:13 AM (13 years ago)
(f)
Good morning everyone
Posted: at 24-11-2010 09:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 24-11-2010 09:52 AM (13 years ago)
(m)
good morning my love .... how u dey?
Posted: at 24-11-2010 09:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 24-11-2010 10:00 AM (13 years ago)
(f)
Solid if terry an Arab catch u henn

u go smell ur yanch
Posted: at 24-11-2010 10:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 24-11-2010 10:10 AM (13 years ago)
(f)
gudmorning florish4luv
Posted: at 24-11-2010 10:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 24-11-2010 10:20 AM (13 years ago)
(m)
wetin them go do? ....
Posted: at 24-11-2010 10:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Don-ziggy at 24-11-2010 10:37 AM (13 years ago)
(m)
tight. make una try d yani correct 4 once
Posted: at 24-11-2010 10:37 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 24-11-2010 12:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 24-11-2010 10:10 AM
gudmorning florish4luv

Good morning  Grin Grin Grin Grin
how was ur 9t
Posted: at 24-11-2010 12:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 24-11-2010 12:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 24-11-2010 10:20 AM
wetin them go do? ....



ok nah
make i go call them come make u see wetin go happen
Posted: at 24-11-2010 12:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 24-11-2010 12:22 PM (13 years ago)
(m)
solid if na u b okon that mean say u b guy man
Posted: at 24-11-2010 12:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 24-11-2010 12:29 PM (13 years ago)
(m)
lol...
Posted: at 24-11-2010 12:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-11-2010 12:34 PM (13 years ago)
(m)
fed man... how you dey?
Posted: at 24-11-2010 12:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Donmicheal at 24-11-2010 12:42 PM (13 years ago)
(m)
wat is this
Posted: at 24-11-2010 12:42 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 24-11-2010 11:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Donmicheal on 24-11-2010 12:42 PM
wat is this

joke

Posted: at 24-11-2010 11:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 27-11-2010 10:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: 4kasibe247 on 24-11-2010 04:09 AM
Quote from: Skypon2002 on 19-11-2010 11:47 AM
terry, ee be like say ur brain don dey expire..........
after all the things wey i dey teach u, u still dey post post post pos..........................eh!
no let me talk oh!
or else.............................................

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
make na d gulder expire im brain Grin Grin Grin

him no fit drink gulder now

na pure water dey expire him brain
 Grin Grin Grin

Posted: at 27-11-2010 10:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 27-11-2010 10:06 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: federico on 24-11-2010 04:23 AM
he dey drink??

ah!
so u no know say him dey drink?
him be champion
 Grin

Posted: at 27-11-2010 10:06 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 27-11-2010 10:07 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 24-11-2010 04:24 AM
Kepp drinking gulder.. me dey enjoy my ogogoro for here
him mind no go fit carry gulder oh!
na kill u wan kill am so
huh
 Grin

Posted: at 27-11-2010 10:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5