heyyyyyyyyyy (Page 5)

Date: 18-11-2010 12:19 pm (13 years ago) | Author: ROBERT OMOLADEY SAMUEL
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- terryworld at 23-11-2010 07:58 PM (13 years ago)
(m)
hehehe omoladey dat ur formal pics fit cos epilepsy.no tell me say na u dey d pics cos anybody wey dey dat pix,dat person need deliverance

Posted: at 23-11-2010 07:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-11-2010 08:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: uchechrs on 23-11-2010 04:21 PM
that your main friam way you call pc
Grin Grin Grin Grin

Posted: at 23-11-2010 08:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 23-11-2010 08:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 23-11-2010 07:39 PM
terry d mad man....wetin do ma pics?

last warning........change ur pic.....1...   change ur pic 2

Posted: at 23-11-2010 08:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-11-2010 08:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 23-11-2010 07:58 PM
hehehe omoladey dat ur formal pics fit cos epilepsy.no tell me say na u dey d pics cos anybody wey dey dat pix,dat person need deliverance

Posted: at 23-11-2010 08:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 23-11-2010 08:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-11-2010 08:08 PM
Quote from: terryworld on 23-11-2010 07:58 PM
hehehe omoladey dat ur formal pics fit cos epilepsy.no tell me say na u dey d pics cos anybody wey dey dat pix,dat person need deliverance
wetin u talk?Huh?Huh?Huh?Huh???

Posted: at 23-11-2010 08:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-11-2010 09:12 PM (13 years ago)
(m)
bros no mind me jare,
my keyboard dey stammer.
 Grin

i been wan talk say the pastor wey go do the deliverance go dey fear.
if him wan pray, him go close one eye open the other one so that him go dey watch the guy wey him dey pray for.
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 23-11-2010 09:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 24-11-2010 10:08 AM (13 years ago)
(f)
hehehehe
Posted: at 24-11-2010 10:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Don-ziggy at 24-11-2010 10:51 AM (13 years ago)
(m)
o boy no bi small shoutin
Posted: at 24-11-2010 10:51 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 24-11-2010 11:22 AM (13 years ago)
(f)
nah big one
Posted: at 24-11-2010 11:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-11-2010 11:23 AM (13 years ago)
(m)
nne, kedu?...
Posted: at 24-11-2010 11:23 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 24-11-2010 12:02 PM (13 years ago)
(f)
O dinma

abi u tink say i no sabi ur language small
Posted: at 24-11-2010 12:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 24-11-2010 12:29 PM (13 years ago)
(m)
poster,dey employ to wash for demj? cos i no say u no fit pay dat kind bill
Posted: at 24-11-2010 12:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 24-11-2010 12:31 PM (13 years ago)
(m)
terry shout im own hey d day bridge catch am with im girl
Posted: at 24-11-2010 12:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 24-11-2010 11:24 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 24-11-2010 11:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 27-11-2010 11:32 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 24-11-2010 12:31 PM
terry shout im own hey d day bridge catch am with im girl
which girl be dat?
 Grin Grin Cheesy Grin

Posted: at 27-11-2010 11:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terdue at 27-11-2010 12:39 PM (13 years ago)
(m)
u try
Posted: at 27-11-2010 12:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejisluv2 at 27-11-2010 12:47 PM (13 years ago)
(f)
Nice one
Posted: at 27-11-2010 12:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 27-11-2010 10:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ejisluv2 on 27-11-2010 12:47 PM
Nice one

thanks dear...how u dey?Huh?Huh?

Posted: at 27-11-2010 10:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 30-12-2010 06:26 AM (13 years ago)
(m)
no corner am ooooo
 Grin

Posted: at 30-12-2010 06:26 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xavexdo5 at 30-12-2010 09:14 AM (13 years ago)
(m)
i feel ur pain poster, e reach 2 shout. nice1
Posted: at 30-12-2010 09:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10