E FIT BE U OOO OYA OPEN MAKE UR LAUGH BETTER (Page 4)

Date: 21-11-2010 11:44 am (14 years ago) | Author: Femi
1 2 3 [4]
- nickyvil at 26-11-2010 07:39 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 24-11-2010 08:43 PM
Quote from: federico on 21-11-2010 01:21 PM
nickyvil  ur babe leave u?..

lol hahahahahaha ask am oohh
[/quote

ask am wetin
Posted: at 26-11-2010 07:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 26-11-2010 07:40 AM (14 years ago)
(m)
ninky no b u i dey see so dey waka waka u blnid money oooo
Posted: at 26-11-2010 07:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 26-11-2010 09:17 AM (14 years ago)
(f)
na wa oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo

Posted: at 26-11-2010 09:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 26-11-2010 09:31 AM (14 years ago)
(m)
passing
Posted: at 26-11-2010 09:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 26-11-2010 09:53 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 26-11-2010 07:32 AM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 22-11-2010 11:57 AM
Quote from: Priceless-jewel on 22-11-2010 04:11 AM
dis poster get malaria
Grin Grin Grin
[/quot

na 2 of una get malaria
Huh?....back to sender!!!!
Posted: at 26-11-2010 09:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 26-11-2010 11:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 26-11-2010 07:40 AM
ninky no b u i dey see so dey waka waka u blnid money oooo
[/quote

wetin she do u?Huh?Huh??

Posted: at 26-11-2010 11:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 27-11-2010 12:39 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 26-11-2010 07:28 AM
Quote from: Skypon2002 on 22-11-2010 07:56 PM
Quote from: nickyvil on 22-11-2010 06:42 AM
oya nw lets go there iya osun where u dey(florish nah iya osun) come find am out b4 i loose my ..... 

@skypon....ok no wori i go change ur eyes 4 u ooo
abeg no give me goat eyes oooooo Grin
[/quote

ok i go giv u rat eyes
hahahahaaaaa
that one good oooooh

ee go make me dey see road well well like rat
 Grin

Posted: at 27-11-2010 12:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 27-11-2010 12:42 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 26-11-2010 07:35 AM
Quote from: Skypon2002 on 22-11-2010 11:16 PM
ok make him go hug transformer naaa
 Grin Grin Grin Grin

go kiss fowl yansh

ok, that one wey u kiss remain....

hahahahahahaa
how the fowl yansh sweet reach?
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 27-11-2010 12:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 27-11-2010 10:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 27-11-2010 12:42 PM
Quote from: nickyvil on 26-11-2010 07:35 AM
Quote from: Skypon2002 on 22-11-2010 11:16 PM
ok make him go hug transformer naaa
 Grin Grin Grin Grin

go kiss fowl yansh

ok, that one wey u kiss remain....

hahahahahahaa
how the fowl yansh sweet reach?
 Grin Grin Grin Grin

na u the ask that  kind question?Huh?Huh?..u wan follow the guy kiss fowl yansh?Huh?? Grin Grin

Posted: at 27-11-2010 10:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 28-11-2010 07:14 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 27-11-2010 10:28 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-11-2010 12:42 PM
Quote from: nickyvil on 26-11-2010 07:35 AM
Quote from: Skypon2002 on 22-11-2010 11:16 PM
ok make him go hug transformer naaa
 Grin Grin Grin Grin

go kiss fowl yansh

ok, that one wey u kiss remain....

hahahahahahaa
how the fowl yansh sweet reach?
 Grin Grin Grin Grin

na u the ask that  kind question?Huh?Huh?..u wan follow the guy kiss fowl yansh?Huh?? Grin Grin


no mind am jare e just finish kissin chicken yansh
Posted: at 28-11-2010 07:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 28-11-2010 07:16 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-11-2010 09:53 AM
Quote from: nickyvil on 26-11-2010 07:32 AM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 22-11-2010 11:57 AM
Quote from: Priceless-jewel on 22-11-2010 04:11 AM
dis poster get malaria
Grin Grin Grin
[/quot

na 2 of una get malaria
Huh?....back to sender!!!!



back to receiver
Posted: at 28-11-2010 07:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 28-11-2010 01:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 27-11-2010 10:28 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-11-2010 12:42 PM
Quote from: nickyvil on 26-11-2010 07:35 AM
Quote from: Skypon2002 on 22-11-2010 11:16 PM
ok make him go hug transformer naaa
 Grin Grin Grin Grin

go kiss fowl yansh

ok, that one wey u kiss remain....

hahahahahahaa
how the fowl yansh sweet reach?
 Grin Grin Grin Grin

na u the ask that  kind question?Huh?Huh?..u wan follow the guy kiss fowl yansh?Huh?? Grin Grin
ee be like say u don dey interested for the fowl nyash.
 Grin

Posted: at 28-11-2010 01:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-11-2010 01:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 28-11-2010 07:14 AM
Quote from: Riverniger1 on 27-11-2010 10:28 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-11-2010 12:42 PM
Quote from: nickyvil on 26-11-2010 07:35 AM
Quote from: Skypon2002 on 22-11-2010 11:16 PM
ok make him go hug transformer naaa
 Grin Grin Grin Grin

go kiss fowl yansh

ok, that one wey u kiss remain....

hahahahahahaa
how the fowl yansh sweet reach?
 Grin Grin Grin Grin

na u the ask that  kind question?Huh?Huh?..u wan follow the guy kiss fowl yansh?Huh?? Grin Grin


no mind am jare e just finish kissin chicken yansh
Grin Grin Grin Grin

Posted: at 28-11-2010 01:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 28-11-2010 02:15 PM (14 years ago)
(m)
i hear Grin Grin Grin

Posted: at 28-11-2010 02:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 28-11-2010 06:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 28-11-2010 02:15 PM
i hear Grin Grin Grin
thank God say u hear
 Grin

Posted: at 28-11-2010 06:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- nickyvil at 29-11-2010 12:27 AM (14 years ago)
(m)
abi oo e don hear
Posted: at 29-11-2010 12:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions