u go fear fear...abeg u no try at all  lol..we go fear fear eh?..hehe..U no get d joke dats y....D other woman wey get d name no remember her own name az well Posted: at 17-12-2010 12:57 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ok Posted: at 17-12-2010 12:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I dey vex too Posted: at 17-12-2010 01:08 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
anoda ok! Posted: at 17-12-2010 01:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 17-12-2010 01:43 PM (12 years ago) (m) I dey vex too  ur bf beat u?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 17-12-2010 01:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-12-2010 10:41 PM (12 years ago) (m) hello felas am new here so i don't know how it work
this is how it works........... jump up and down 10 times, hit ur head very hard on the wall pull all ur clothes and enter street hope u got the gist, thats how it works
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-12-2010 10:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-12-2010 10:42 PM (12 years ago) (m)  it does not matter naija pal is a free land so u be man or woman?  gay,homo or lesb...answer quick him be all of them
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-12-2010 10:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-12-2010 10:45 PM (12 years ago) (m) hello felas am new here so i don't know how it work
try to make me laugh  that,s how it works  I laugh,u win. But if I dont laugh,U can guess what happens... u go give am one sack of blow for chest hahahahaaaa enough coughing go worry am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-12-2010 10:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hello felas am new here so i don't know how it work
try to make me laugh  that,s how it works  I laugh,u win. But if I dont laugh,U can guess what happens... u go give am one sack of blow for chest hahahahaaaa enough coughing go worry am  U guyz r bullying new comrz eh?..Well done oooo I c ur hand work....especially u..eh?..Skypon.. Posted: at 18-12-2010 10:52 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
coughing....
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 18-12-2010 11:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 19-12-2010 02:16 AM (12 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-12-2010 02:16 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 19-12-2010 04:29 AM (12 years ago) (m) hello felas am new here so i don't know how it work
try to make me laugh  that,s how it works  I laugh,u win. But if I dont laugh,U can guess what happens... u go give am one sack of blow for chest hahahahaaaa enough coughing go worry am  U guyz r bullying new comrz eh?..Well done oooo I c ur hand work....especially u..eh?..Skypon.. :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( aunty pls now, i did not bully anyone ooo :'( :'( :'( :'(
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-12-2010 04:29 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hello felas am new here so i don't know how it work
try to make me laugh  that,s how it works  I laugh,u win. But if I dont laugh,U can guess what happens... u go give am one sack of blow for chest hahahahaaaa enough coughing go worry am  U guyz r bullying new comrz eh?..Well done oooo I c ur hand work....especially u..eh?..Skypon.. :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( aunty pls now, i did not bully anyone ooo :'( :'( :'( :'( NO NO NO!!..Mba!!..No plsss me naw atall....Shey na how I train u b dat..OYA!!..Turn Ur nyash..E go turn red 2day!!..wer am??? turn am fast fast..I no get tymm oooo Posted: at 19-12-2010 09:03 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 19-12-2010 09:12 PM (12 years ago) (m) hello felas am new here so i don't know how it work
try to make me laugh  that,s how it works  I laugh,u win. But if I dont laugh,U can guess what happens... u go give am one sack of blow for chest hahahahaaaa enough coughing go worry am  U guyz r bullying new comrz eh?..Well done oooo I c ur hand work....especially u..eh?..Skypon.. :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( aunty pls now, i did not bully anyone ooo :'( :'( :'( :'( NO NO NO!!..Mba!!..No plsss me naw atall....Shey na how I train u b dat..OYA!!..Turn Ur nyash..E go turn red 2day!!..wer am??? turn am fast fast..I no get tymm oooo  aaaaaaaah :'( :'( :'( aunty ee don do now!! i no go do am again, i swear :'( :'( :'( pls 4give me :'( :'( :'( :'( :'( :'(
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-12-2010 09:12 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kinkino at 20-12-2010 07:03 PM (12 years ago) (f) poster...joke don finish 4 market...go buy now Posted: at 20-12-2010 07:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 20-12-2010 11:04 PM (12 years ago) (m) poster...joke don finish 4 market...go buy now
na for which market dem dey sell am? make igo buy my own
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 20-12-2010 11:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hello felas am new here so i don't know how it work
try to make me laugh  that,s how it works  I laugh,u win. But if I dont laugh,U can guess what happens... u go give am one sack of blow for chest hahahahaaaa enough coughing go worry am  U guyz r bullying new comrz eh?..Well done oooo I c ur hand work....especially u..eh?..Skypon.. :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( aunty pls now, i did not bully anyone ooo :'( :'( :'( :'( NO NO NO!!..Mba!!..No plsss me naw atall....Shey na how I train u b dat..OYA!!..Turn Ur nyash..E go turn red 2day!!..wer am??? turn am fast fast..I no get tymm oooo  aaaaaaaah :'( :'( :'( aunty ee don do now!! i no go do am again, i swear :'( :'( :'( pls 4give me :'( :'( :'( :'( :'( :'( Promise not 2 do it again!!!...Will 4give u, dis tym!! Posted: at 20-12-2010 11:08 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I KNOW WE HAVE BEEN HERE FOR LONG NOW BUT PLS. SOM1 HELP REMIND ME WHAT IS THE NAME OF THIS FORUM? JUST NEED ANSWER AS SOON AS IT COME TO YOUR MIND Posted: at 16-03-2011 06:59 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
4 ur mind which Forum u fink say na im b dis?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 17-03-2011 06:06 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |