terdue at 24-11-2010 04:28 PM (14 years ago) (m) go girl u too much Posted: at 24-11-2010 04:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osagio at 24-11-2010 04:30 PM (14 years ago) (f) God seee as people dey beef Mercy Johnson,na wa ooo,Nobody even talk about her suffer again,na the jealosy part them seee talk.My peeps make una take am easy oooooo.
Abeg tell them for me, bad belle pple. I dnt see anything wrong in her person n with what she has said. She dey live her life dey go n ona dey here dey kill ona self. Mercy Johnson carry go... If e pain dem, make dem go commit suicide. You complete wel as a woman. Nothing do u..... THIS ONE NO BE MATTER OF BAD BELLE.WE NO DE BAD BELLE FOR HER SUCCESS BUT WE ARE TALKING ASS INSURANCE.MAKE SHE TRY GO MARRY WOMEN GET EXPIRY DATE. MAKE SHE TRY TO MARRY AND HAVE RESPECT IT IS BETTER FOR HER THAN TO STAY HERE DEY TALK SAY E WAN GO INSURE HER YASH WEY SHE DE TAKE SHIT.SHE NO DEY RICH PASS OMO SEXY,SHE DO FINE PASS OMOTOLA,SHE DO GET HIP PASS OMOTALA,SHE NO EVEN TRIP ME.BABES WEY GET HIP PASS AM FULL FOR 9IJA.COME TO EUROPE YOU SEE HIP RUN.WHO CARES ABOUT THAT DIRTY BLACK ASS.You are taking it 2 personal, You get quarrel with her b4? abeg free her jooo. NA WAR FOR YOU SISTER,IF I ASK QUESTION NA BAD THING AGAIN Posted: at 24-11-2010 04:30 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
vicebog at 24-11-2010 04:31 PM (14 years ago) (m) rite 4rm time u have been a very attractive actress which i no u deserve the accolade n i think ya hips is not even enough to be insured.i love your style baby. Posted: at 24-11-2010 04:31 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
spicygal08 at 24-11-2010 04:32 PM (14 years ago) (f) alright...,no probs @all Posted: at 24-11-2010 04:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 24-11-2010 04:33 PM (14 years ago) (m) Mercy,try to marry,that should be your next agenda not how to insure ass. Try go marry and raise your kids,women get expiry date,if you no marry this time,you go come become ANTI GWEGWEGWE Posted: at 24-11-2010 04:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Horlagunju at 24-11-2010 04:36 PM (14 years ago) (m) then on what occasion should that be my posterity's Posted: at 24-11-2010 04:36 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 24-11-2010 04:43 PM (14 years ago) (m) God seee as people dey beef Mercy Johnson,na wa ooo,Nobody even talk about her suffer again,na the jealosy part them seee talk.My peeps make una take am easy oooooo.
Abeg tell them for me, bad belle pple. I dnt see anything wrong in her person n with what she has said. She dey live her life dey go n ona dey here dey kill ona self. Mercy Johnson carry go... If e pain dem, make dem go commit suicide. You complete wel as a woman. Nothing do u..... THIS ONE NO BE MATTER OF BAD BELLE.WE NO DE BAD BELLE FOR HER SUCCESS BUT WE ARE TALKING ASS INSURANCE.MAKE SHE TRY GO MARRY WOMEN GET EXPIRY DATE. MAKE SHE TRY TO MARRY AND HAVE RESPECT IT IS BETTER FOR HER THAN TO STAY HERE DEY TALK SAY E WAN GO INSURE HER YASH WEY SHE DE TAKE SHIT.SHE NO DEY RICH PASS OMO SEXY,SHE DO FINE PASS OMOTOLA,SHE DO GET HIP PASS OMOTALA,SHE NO EVEN TRIP ME.BABES WEY GET HIP PASS AM FULL FOR 9IJA.COME TO EUROPE YOU SEE HIP RUN.WHO CARES ABOUT THAT DIRTY BLACK ASS. (FinlandGuy) Oboy wey dey Helsinki how wheather that side? Allow our star to be na....wetin be your own for inside? She just said in an interview that she would or will insure her hips..........Na your hips she wan insure? Comparing Mercy with Omosexy is not the issue ok? Talking about BIG booties in Nollywood Mercy Johnson and Uche Jumbo are ontop list, so pls stop comparizm. And you every actress down there has her own beauty on her nor matter how you see them, Afterall we know the truth and still hide it. Make we dey learn how to appreciate our own stars nor matter how small,valueless we think they are. Jenifer Lopez did ensure her own hip with a million dollars ok? And Tiger Woods ensure his hand with a million dollar too. So why all these attack on Mercy Johnson? Pls allow the poor girl to be, I also appreciate every single Naija Actor/Actress/Artiste down there. Love what you have brother.........And dont call BLACK hip a dirty ass OK? Dont forget Black is beauty nor matter how you will twist it. Peace............... Posted: at 24-11-2010 04:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
DONSTAN1 at 24-11-2010 04:59 PM (14 years ago) (m) She no trip me at alllll...
My brother you are right because even when she came to Europe we crossed each other but then she wasn't good looking as she is in the tv,with lots of ...pts and ........ though i like her acting especially Keziah..... onye onyinye,and i admire for telling openly her past life on coming into the industry...jut keep it up..u act good. Posted: at 24-11-2010 04:59 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
DONSTAN1 at 24-11-2010 05:03 PM (14 years ago) (m) Girl like he said you women have EXPIRY DATE so get one for urself now u have the chance to. only if u like ooo Posted: at 24-11-2010 05:03 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
osagio at 24-11-2010 05:21 PM (14 years ago) (f) WELL GOD WILL DO IT FOR ARE SHE WILL GET MARRY. Posted: at 24-11-2010 05:21 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
osagio at 24-11-2010 05:28 PM (14 years ago) (f) BROS YOU WANT TO MARRY HER Posted: at 24-11-2010 05:28 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 24-11-2010 05:42 PM (14 years ago) (f) i love her so much...mmmmmwwwwahhhh
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 24-11-2010 05:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ElSabio at 24-11-2010 06:02 PM (14 years ago) (m) her ass ain't that bad shaa...although I have 'seen' better asses. I don't know if she was joking, but go ahead and insure it babe...insure your ass but when old age comes, your ass won't be worth insurable -El Sabio- Posted: at 24-11-2010 06:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
first of all go and inssure ur fathers compond and ur cars first, and try 2 give birth 2 one baby, lets see if the hips will still remain same. Posted: at 24-11-2010 06:11 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ElSabio at 24-11-2010 06:22 PM (14 years ago) (m) actually... you should think of insuring ur boobs too! Posted: at 24-11-2010 06:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DONLAWAL at 24-11-2010 06:26 PM (14 years ago) (m) how do you mean? Posted: at 24-11-2010 06:26 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
abbeyy74 at 24-11-2010 07:16 PM (14 years ago) (f) useless girl..hw much those she thinks she has that she wanna insure that dirty black hips that hips that cmmands no respect...my babe get hips pass you...
plz dont be jealous .... she is beautiful and dat is it guys guys guys na when una don dey eye woman una dey spoil am like dis,i beg jus say u like abi na love d girl sef Posted: at 24-11-2010 07:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Josamase at 24-11-2010 07:25 PM (14 years ago) (m) Thats my gal for real .. Am dating her in my mind.. Dont know how to contact her.. If she says Men are flocking her, She has not lied at all.. Am one of them.. Please if anyone can have contact me or ve her agent contact me.... There is a Reward for it. I started loving her when she was in "corporate Maid" Mercy!!! My Name is Dennis, and my email addr is [email protected] and will give you my number if I can get any contact number for you.. Am Eric from New York.. Dont blame me, This is how I feel Posted: at 24-11-2010 07:25 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
4kasibe247 at 24-11-2010 07:26 PM (14 years ago) (m) OK Posted: at 24-11-2010 07:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
odiono at 24-11-2010 07:59 PM (14 years ago) (m) good speech! what i love most is her humility! she did not say she hailed from a very rich military officer's home! i was moved by the expression of lizards, skars humiliation from her school mates in her early life etc! just keep on the good work in the fear of GOD and pay less attention to distractors! I Tell u, u shall yet smile with more of GOD's favour!!!!! Posted: at 24-11-2010 07:59 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |