Lwkmd Posted: at 29-11-2010 12:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inemx at 29-11-2010 12:49 PM (13 years ago) (m) na koro dating u won do? @poster cos if ur mama catch u with girl i pitty u
OMO, THERE IS NO SMALL BOY THESE DAYS O. THIS SMALL BOY FIT DO YOU SOMETHING O. BEWARE! Posted: at 29-11-2010 12:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 29-11-2010 12:50 PM (13 years ago) (f) u guys are so funny, d guy need woman and im wan do so abeg make una free d guy jor Posted: at 29-11-2010 12:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 29-11-2010 12:51 PM (13 years ago) (f) Okies poster, write her a love letter and send someone to delivery it to her. Wristle any time u see her and make a sign. Go close and play classroom play.
T2, chei...see advise! Posted: at 29-11-2010 12:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol @ comments Posted: at 29-11-2010 12:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
qunodinga at 29-11-2010 12:52 PM (13 years ago) (f) Poster, I can rather advise you to read your books so you can pass with flying colours
YOU SEF, PERSON DE FIND LOVE AND YOU SAY MAKE HIM READ BOOK THEN COME FLY IN COLOURS. ANY ONE WEY DON MISS ROAD ENTER SITE DON ALREADY SPOIL IN ABSTRACTNA THE BEST ADVISE ...I DEY TRY HELP Posted: at 29-11-2010 12:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u guys are so funny, d guy need woman and im wan do so abeg make una free d guy jor
in no dey under bondage na so he is free to flex but make in no say na people for NP advice am lmfao my hand no dey oo wen result go come out Posted: at 29-11-2010 12:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 29-11-2010 12:57 PM (13 years ago) (f) na which kain result na? malaria, typhoid, hiv, or pregnancy test.....which one lol. Posted: at 29-11-2010 12:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na which kain result na? malaria, typhoid, hiv, or pregnancy test.....which one lol.
the way i see am in fit be all the result u mention lol Posted: at 29-11-2010 01:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 01:09 PM (13 years ago) (f) if only one person come get all those results ....................... i no fit talk sha
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 01:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
if only one person come get all those results ....................... i no fit talk sha
If u no talk ur mouth go smell oo better talk now lol Posted: at 29-11-2010 01:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 01:17 PM (13 years ago) (f) if only one person come get all those results ....................... i no fit talk sha
If u no talk ur mouth go smell oo better talk now lol heheheheeeeeeeeeee !! no i get chewing gum for mouth
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 01:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
talk am abeg Posted: at 29-11-2010 01:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 01:29 PM (13 years ago) (f) heheheheheeeeeeeeee !! na mortuary be that
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 01:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
come piking, oya carry ur slate dey go lesson. As u small so, u don learn bad thing Posted: at 29-11-2010 02:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 02:05 PM (13 years ago) (f) no mind him , he wan join education with pleasure...................he no know say na failure be that
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 02:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
d pikin never knw wetin dey kill Posted: at 29-11-2010 02:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 02:11 PM (13 years ago) (f) he just dey flex him muscles
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 02:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Omo See Post...cheii wat on earth am i doing here sef.....i beg make i >>>>>>>>>>>>>>>>>>> Posted: at 29-11-2010 02:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mk una advise dis pikin, mk him no go gv person belle ooooooo........ Posted: at 29-11-2010 02:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |