onyiis at 29-11-2010 01:48 PM (13 years ago) (f) Where are the guys...these women don steal every thing finish
we go steal dem join na them no dey fear You fit steal...pals like xter, inemx...lol them carry two heads? we go steal them live and direct
gbam !!! if them no dey fear , make them show face here
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 01:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
The soul
When you smile at me, i can't help but feel loved. Posted: at 29-11-2010 01:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
The soul
Posted: at 29-11-2010 01:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 01:50 PM (13 years ago) (f) inside the box where u luck up his diick !!!
that kain key u go tie to d edge of ya wrapper dey waka, or u wear pant wey get pocket the fire don enter d box, emm.....bring water....soapy water.....make i quench d fire lol no !! i go call fire service for u aba e no reach fire service oo, na for inside box d fire dey catch na heheheheheeeeeeeeeee !!! you know say if that thing catch fire , e go turn to "roasted giant saucise"
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 01:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 01:50 PM (13 years ago) (f) The soul
huh u be God ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 01:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
inside the box where u luck up his diick !!!
that kain key u go tie to d edge of ya wrapper dey waka, or u wear pant wey get pocket the fire don enter d box, emm.....bring water....soapy water.....make i quench d fire lol no !! i go call fire service for u aba e no reach fire service oo, na for inside box d fire dey catch na heheheheheeeeeeeeeee !!! you know say if that thing catch fire , e go turn to "roasted giant saucise" hahahahaha abeg no kill me wit laff Posted: at 29-11-2010 01:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
qunodinga at 29-11-2010 01:52 PM (13 years ago) (f) Posted: at 29-11-2010 01:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 29-11-2010 01:54 PM (13 years ago) (f) I dont tire Posted: at 29-11-2010 01:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey happen here? Posted: at 29-11-2010 01:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey happen here? Posted: at 29-11-2010 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fire dey catch here? Posted: at 29-11-2010 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey happen here?
pls start to run b4 dem steal ur saucise Posted: at 29-11-2010 01:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 01:59 PM (13 years ago) (f) heheheheheeeeeeeeeeee !!!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 01:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lwkmd u girls too funny Posted: at 29-11-2010 02:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 29-11-2010 02:02 PM (13 years ago) (f) PJ...u'r not safe Posted: at 29-11-2010 02:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 02:03 PM (13 years ago) (f) i hope he heeds ur advise before ..................
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 02:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
I will steal his (john thomas and his ATM pin) and if possible his Eyes...Gbam Posted: at 29-11-2010 02:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 29-11-2010 02:07 PM (13 years ago) (f) Woaw! you want finish everything...just one thing naw! Posted: at 29-11-2010 02:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 29-11-2010 02:09 PM (13 years ago) (f) I will steal his (john thomas and his ATM pin) and if possible his Eyes...Gbam
heheheheheeeeeeeee !! if u come steal all these things , wetin come remain ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 29-11-2010 02:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
looool u wudn notice any difference Posted: at 29-11-2010 02:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |