MY NEW NEIGHBOUR'S B.... (Page 4)

Date: 30-11-2010 4:58 pm (14 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 2 3 [4] 5 6
- sobeit at 30-11-2010 11:45 PM (14 years ago)
(m)
hmmmmm interesting discovery
Posted: at 30-11-2010 11:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 1-12-2010 07:07 AM (14 years ago)
(m)
Tell her sey u get pains for back make she come massage u.
Posted: at 1-12-2010 07:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 1-12-2010 09:12 AM (14 years ago)
(m)
Or u hit leg 4 stone or pepper wey give u enter ur eyes
Posted: at 1-12-2010 09:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 1-12-2010 10:29 AM (14 years ago)
(m)
Una dey motivate my moral BIG time
i go must act this weekend! i don buy
the wine keep

Posted: at 1-12-2010 10:29 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 10:31 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on  1-12-2010 10:29 AM
Una dey motivate my moral BIG time
i go must act this weekend! i don buy
the wine keep

o boi!!! act fast oooo
must u wait till weekend?

Posted: at 1-12-2010 10:31 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 10:33 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 30-11-2010 05:04 PM
Quote from: waco on 30-11-2010 04:58 PM
This young babe just packed to join us in da same compound.
she likes driving with me to work. I've vowed to stop
every strange move, but i am always tempted
at night to go and ask her for either salt or oil.

But mehn, no be say i wan cook ni, i too like
wetin i dey see inside house on mini.
My body dey do me yori yori!
she get am BIG BIG!
How do i tell her i need one night stand?
Grin Grin bad boi  Grin Grin
U fit still ask her if you can watch movie with her in her house, that yr Dvd is not working proper and you need to return the movie, is Urgent, put don't forget to go along with some semi sweet red wine  Wink Wink maybe from there you can tell her about one night stand.

bad children from good parent
i go tell ya papa
Posted: at 1-12-2010 10:33 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 10:35 AM (14 years ago)
(f)
waco delay is dangerous ooooooooooo

Posted: at 1-12-2010 10:35 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 10:39 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  1-12-2010 10:31 AM
Quote from: waco on  1-12-2010 10:29 AM
Una dey motivate my moral BIG time
i go must act this weekend! i don buy
the wine keep

o boi!!! act fast oooo
must u wait till weekend?
sophie let am take im time naa
abi na u want hold leg for am
lol
Posted: at 1-12-2010 10:39 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- waco at 1-12-2010 10:40 AM (14 years ago)
(m)
ok i go do am today!
make i send text say
we go do something this night?

Posted: at 1-12-2010 10:40 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 10:41 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on  1-12-2010 10:39 AM
Quote from: sophiebaby on  1-12-2010 10:31 AM
Quote from: waco on  1-12-2010 10:29 AM
Una dey motivate my moral BIG time
i go must act this weekend! i don buy
the wine keep

o boi!!! act fast oooo
must u wait till weekend?
sophie let am take im time naa
abi na u want hold leg for am
lol

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 1-12-2010 10:41 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 10:42 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on  1-12-2010 10:40 AM
ok i go do am today!
make i send text say
we go do something this night?

o boi... so u even get her numba sef...
u don call her this morning to know how she dey do?

Posted: at 1-12-2010 10:42 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- justloveme at 1-12-2010 11:02 AM (14 years ago)
(m)
YOUR ALREADY MAKING MY DI.CK STRONG
Posted: at 1-12-2010 11:02 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 1-12-2010 11:07 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on  1-12-2010 10:40 AM
ok i go do am today!
make i send text say
we go do something this night?
waco u don dey cos wahala for here
person d i c k don dey struggle to tear person trouser oo
Posted: at 1-12-2010 11:07 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- waco at 1-12-2010 11:10 AM (14 years ago)
(m)
I don call d babe. guess what!
SHE JUST TELL ME SAY 'no problem'
e be like say she don dey xpect am since

eyame! today na today

Posted: at 1-12-2010 11:10 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 1-12-2010 11:20 AM (14 years ago)
(m)
I can't wait to c rsult 2moro or nxt month.
Posted: at 1-12-2010 11:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 1-12-2010 11:27 AM (14 years ago)
(m)
i go like give am belle sef

Posted: at 1-12-2010 11:27 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 1-12-2010 11:29 AM (14 years ago)
(f)
lol
Posted: at 1-12-2010 11:29 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 1-12-2010 11:41 AM (14 years ago)
(f)
Waco no give am belle bc belle no dey reign again, just go enjoy free something. lol
Posted: at 1-12-2010 11:41 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 11:47 AM (14 years ago)
(f)
na werin dey reign

Posted: at 1-12-2010 11:47 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 4kasibe247 at 1-12-2010 11:48 AM (14 years ago)
(m)
free sumtin dey rain Grin Grin
Posted: at 1-12-2010 11:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6

Featured Discussions