Public Kiss? (Page 14)

Date: 01-12-2010 10:40 am (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 33
- ILOVEIT at 2-12-2010 11:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:25 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:21 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:20 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:17 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:15 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:13 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:09 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:07 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:04 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 10:30 PM
michro how you dey na
I dey kampe.
My children dey halla u o.
that's coooool those concubines no ask for me huh
I go slap u o.
I tell u say i no get any woman aside my wife.
Na so u cos trouble here that day u run go sleep.
I go carry my children come make dem com flog...
hehehehehehehehe you no serious at all
so how many children you get sef Huh?
Two hefty boyz
wow papa michro i hope you dey take good care of those men lol
Well well
The guyz ehm, dem too much...
how old are they
One na 7 and the other na 5
what? wow surprise a bit

Posted: at 2-12-2010 11:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Michro at 2-12-2010 11:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:27 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:25 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:21 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:20 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:17 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:15 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:13 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:09 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:07 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 11:04 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 10:30 PM
michro how you dey na
I dey kampe.
My children dey halla u o.
that's coooool those concubines no ask for me huh
I go slap u o.
I tell u say i no get any woman aside my wife.
Na so u cos trouble here that day u run go sleep.
I go carry my children come make dem com flog...
hehehehehehehehe you no serious at all
so how many children you get sef Huh?
Two hefty boyz
wow papa michro i hope you dey take good care of those men lol
Well well
The guyz ehm, dem too much...
how old are they
One na 7 and the other na 5
what? wow surprise a bit
Huh?

Posted: at 2-12-2010 11:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 2-12-2010 11:33 PM (13 years ago)
(m)
ehen na

Posted: at 2-12-2010 11:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Michro at 2-12-2010 11:35 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 11:33 PM
ehen na
.

Posted: at 2-12-2010 11:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- preciouslyme at 2-12-2010 11:37 PM (13 years ago)
(f)
kissing publicly on line:)   Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 2-12-2010 11:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- honeydropss at 2-12-2010 11:43 PM (13 years ago)
(f)
its one of the mushiest things to do, and it gives u butterflies wen everyone is staring...its lovely, ive done it and il do it over and again!!
Posted: at 2-12-2010 11:43 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- mydicksweet at 2-12-2010 11:44 PM (13 years ago)
(m)
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 2-12-2010 11:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Michro at 2-12-2010 11:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: preciouslyme on  2-12-2010 11:37 PM
kissing publicly on line:)   Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Shebi I dey kiss u online.

Posted: at 2-12-2010 11:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- popo2009 at 3-12-2010 01:52 AM (13 years ago)
(m)
what is wrong with kissing my girlfriend in a public.
here in UK, it is everyday pratice so who cares.
Posted: at 3-12-2010 01:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- logten at 3-12-2010 01:56 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: popo2009 on  3-12-2010 01:52 AM
what is wrong with kissing my girlfriend in a public.
here in UK, it is everyday pratice so who cares.

ok so u dey UK? when u go com back na.. i don broke
Posted: at 3-12-2010 01:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 3-12-2010 02:04 AM (13 years ago)
(m)
Longten lol
Posted: at 3-12-2010 02:04 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- chizysimple at 3-12-2010 02:09 AM (13 years ago)
(m)
Wait,I'm still searching.....i will give u a correct answer if i get one.
Posted: at 3-12-2010 02:09 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- babsonnaija at 3-12-2010 02:53 AM (13 years ago)
(m)
why not....unless if your gf of bf is embarrassingly looking... then don't kiss becos embarrassing is contagious!! if not, then they kiss they go....
Posted: at 3-12-2010 02:53 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ushmoneyh at 3-12-2010 04:08 AM (13 years ago)
(m)
Which Kan Question Bi Dis ??...Anyway na for 9ja dem dey ask this Question ....Why i no go kiss my GF for public i go even Bang am For public sef....No bi My GF Huh?..ah
Posted: at 3-12-2010 04:08 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- destiny247 at 3-12-2010 05:23 AM (13 years ago)
(m)
It depends on the type of kiss your talking about because to me there are types of kiss...
Posted: at 3-12-2010 05:23 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- brightossy at 3-12-2010 05:53 AM (13 years ago)
(m)
So una still dey here dey kiss.
Posted: at 3-12-2010 05:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 3-12-2010 05:55 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: logten on  3-12-2010 01:56 AM
Quote from: popo2009 on  3-12-2010 01:52 AM
what is wrong with kissing my girlfriend in a public.
here in UK, it is everyday pratice so who cares.

ok so u dey UK? when u go com back na.. i don broke
he fit broke pass u.
Posted: at 3-12-2010 05:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- barcy at 3-12-2010 07:52 AM (13 years ago)
(m)
Its all about mentality.... I dnt see me kissing her(english kiss) in public as a bad stuff. Its an expression of care not related to sex...
Posted: at 3-12-2010 07:52 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- lafaze at 3-12-2010 08:01 AM (13 years ago)
(m)
no i cnt.....
Posted: at 3-12-2010 08:01 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Ceenod at 3-12-2010 08:09 AM (13 years ago)
(m)
Y not... it wouldnt just end there self

Posted: at 3-12-2010 08:09 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 33