Pick a pal, and describe his/her personality (Page 19)

Date: 01-12-2010 3:18 pm (13 years ago) | Author: Blessing Edet
1 ... 16 17 18 [19] 20 21 22 ... 59
- MissyBarbie at 2-12-2010 04:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 04:01 PM
I hope say, No one will complain again for this one.. Grin

Dirtykid u don dey kolo oooo shey you know....wetin be dis na....plzzzz the previous one is even better than this one wey dey gimme fever
Posted: at 2-12-2010 04:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- desiresluv20 at 2-12-2010 04:07 PM (13 years ago)
(m)
Tears full eyes as I peeped. This is not good for this season

Posted: at 2-12-2010 04:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 2-12-2010 04:08 PM (13 years ago)
(f)
nna ehn
this pix na wahala ooo
Posted: at 2-12-2010 04:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kethey at 2-12-2010 04:09 PM (13 years ago)
(f)
abeg Dirty kid, which is this chimpanzee with red hmmm.....tata?
Posted: at 2-12-2010 04:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 2-12-2010 04:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kethey on  2-12-2010 04:06 PM
Dirty kid, this your pics, na apple abi na?Huh?Huh?Huh?Huh?? Huh? Huh? ???pls explain

My dear na apple ooo, but they just turn the picture into another thing ooo, No wonder they said beauty in the eyes of the beholder. na wetin cause am.

Posted: at 2-12-2010 04:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 2-12-2010 04:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: 4kasibe247 on  2-12-2010 04:03 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 03:58 PM
Quote from: 4kasibe247 on  2-12-2010 03:55 PM
una no go kill person sha Grin Grin
i like your style na only laff laff wey you laff come reach 1000 plus  Grin
e no easy nah...thanks to y'all np 4 d laff laff n comments n special one 2 u d love doctor but make u grab d apple nah..wetin u still dey wait 4 Cool Cool
thanx bros laff na the medicine for good health keep it on.  Wink np rock

Posted: at 2-12-2010 04:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Pires07 at 2-12-2010 04:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  2-12-2010 03:16 PM
sweetie pls wait for me
yes o, i nor sabi fight.
u still dey in stock abi them don pick u

Posted: at 2-12-2010 04:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 2-12-2010 04:10 PM (13 years ago)
(f)
where u dey go see all dis yeye pix sef
Posted: at 2-12-2010 04:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 2-12-2010 04:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:55 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 03:49 PM
@DK bia AGU remove that thing for your profile abegi..bcoz of that thing i get nightmare last night...  Cheesy


Hahahahahaah no b small dream, Tell us about it. Grin Grin
dirty dirty dirty hmmmmmm is getting worst ooooo. e better make you put the apple ass back abeg

Posted: at 2-12-2010 04:11 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 2-12-2010 04:12 PM (13 years ago)
(f)
lol
Posted: at 2-12-2010 04:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 2-12-2010 04:13 PM (13 years ago)
(m)
whst'sup blessedme how you dey

Posted: at 2-12-2010 04:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- desiresluv20 at 2-12-2010 04:13 PM (13 years ago)
(m)
Mr. Man Stop this nonsense.!!!

Posted: at 2-12-2010 04:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 2-12-2010 04:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 04:11 PM
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:55 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 03:49 PM
@DK bia AGU remove that thing for your profile abegi..bcoz of that thing i get nightmare last night...  Cheesy


Hahahahahaah no b small dream, Tell us about it. Grin Grin
dirty dirty dirty hmmmmmm is getting worst ooooo. e better make you put the apple ass back abeg
Grin Grin Grin

Posted: at 2-12-2010 04:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 2-12-2010 04:14 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Pires07 on  2-12-2010 04:10 PM
Quote from: sophiebaby on  2-12-2010 03:16 PM
sweetie pls wait for me
yes o, i nor sabi fight.
u still dey in stock abi them don pick u

sharpily naaaaaaaaa

Posted: at 2-12-2010 04:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 2-12-2010 04:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kethey on  2-12-2010 04:09 PM
abeg Dirty kid, which is this chimpanzee with red hmmm.....tata?
Cheesy Cheesy Cheesy


Posted: at 2-12-2010 04:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 2-12-2010 04:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 04:13 PM
whst'sup blessedme how you dey
am fine and great and u?
Posted: at 2-12-2010 04:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 2-12-2010 04:19 PM (13 years ago)
(f)
dirtykid i no fit shout abeg
Posted: at 2-12-2010 04:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 2-12-2010 04:20 PM (13 years ago)
(m)
dirtykid i will advice u to change this pix
d thing de make me wan vomit.
so na so u like virus reach eh?

Posted: at 2-12-2010 04:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ILOVEIT at 2-12-2010 04:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on  2-12-2010 04:18 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 04:13 PM
whst'sup blessedme how you dey
am fine and great and u?
i'm good thanx are you enjoying dk Nood pic??  Cheesy  Cheesy

Posted: at 2-12-2010 04:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 2-12-2010 04:23 PM (13 years ago)
(f)
all of una just dey pretend...

abegiiiii

dirty leave the pix joor

Posted: at 2-12-2010 04:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 16 17 18 [19] 20 21 22 ... 59