waoh, florish as u old so u dey bomb? (Page 2)

Date: 03-12-2010 12:15 am (13 years ago) | Author: Digitalman
1 [2] 3 4 5
- terryworld at 6-12-2010 10:23 AM (13 years ago)
(m)
but me no c u 4 front now bisi.
U beta run fast b4 florish catch u.

Posted: at 6-12-2010 10:23 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 6-12-2010 10:27 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  6-12-2010 10:23 AM
but me no c u 4 front now bisi.
U beta run fast b4 florish catch u.




i use wheel for leg now Grin
Posted: at 6-12-2010 10:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 6-12-2010 10:34 AM (13 years ago)
(m)
ok make me too run b4 she go catch me

Posted: at 6-12-2010 10:34 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 6-12-2010 10:38 AM (13 years ago)
(m)
una well done oo...
Posted: at 6-12-2010 10:38 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 12:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  6-12-2010 09:55 AM
hahahahahahaha
the tin tire me oo
infact i go 4ollow u run cos if she finish dis 1
she go dey look 4 person wey go beat.
heheheheheheheheheheheeeeee
she be ganja woman Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 12:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 12:13 PM (13 years ago)
(m)
@kris, i hail ooo
u get bomb
 Grin

Posted: at 6-12-2010 12:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- hoyehyehmy at 6-12-2010 12:15 PM (13 years ago)
(m)
They dey ginger him swagga...................no be small thing
Posted: at 6-12-2010 12:15 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 01:44 PM (13 years ago)
(m)
yesoooo
bros infact u be guy man..............
u sabi wetin i dey talk jare

Posted: at 6-12-2010 01:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 6-12-2010 05:19 PM (13 years ago)
(m)
florish,fineoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo
Posted: at 6-12-2010 05:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 6-12-2010 10:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  6-12-2010 10:10 AM
If i catch the two of u hen


abeg come catch me ooooooo....make i flog  u well well Grin

Posted: at 6-12-2010 10:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 11-12-2010 07:17 PM (13 years ago)
(m)
u sure say u sabi flog?
wetin u wan use flog am?
 Cheesy Cheesy

Posted: at 11-12-2010 07:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Freesmile at 11-12-2010 07:22 PM (13 years ago)
(m)
The stuff they give inspiration for her!
Posted: at 11-12-2010 07:22 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 11-12-2010 09:55 PM (13 years ago)
(m)
yes she dey high her moral with the igboo
 Grin Grin

Posted: at 11-12-2010 09:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 11-12-2010 11:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 11-12-2010 07:17 PM
u sure say u sabi flog?
wetin u wan use flog am?
 Cheesy Cheesy

trust me bros Grin i get every thing she want  Grin

Posted: at 11-12-2010 11:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 12-12-2010 12:09 AM (13 years ago)
(m)
ok make i believe u naaaa
 Grin

Posted: at 12-12-2010 12:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 12-12-2010 12:09 AM (13 years ago)
(m)
u have to Grin

Posted: at 12-12-2010 12:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 12-12-2010 12:31 AM (13 years ago)
(m)
ok Grin

Posted: at 12-12-2010 12:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 12-12-2010 03:17 PM (13 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 12-12-2010 03:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 13-12-2010 11:02 AM (13 years ago)
(f)
hooooooooooooooooooooooooo
Posted: at 13-12-2010 11:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 13-12-2010 11:07 AM (13 years ago)
(m)
FLORISH NO WONDER SO U DEY GINGER WELL WELL
Posted: at 13-12-2010 11:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5