Who dey top chart now????

Date: 06-12-2010 3:08 pm (13 years ago) | Author: G-boy {da hoodhailing boy}
[1] 2 3 4 ... 6
- at 6-12-2010 03:08 PM (13 years ago)
(m)
Who is the latest girl in the forum, am talking about the girl wey dey top chart... am talking about the most romantic and the sexiest girl in the forum.... abeg show me now
no dey dull me please......

Posted: at 6-12-2010 03:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- sophiebaby at 6-12-2010 03:10 PM (13 years ago)
(f)
Broda Luvvy luvvy..

Posted: at 6-12-2010 03:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 6-12-2010 03:13 PM (13 years ago)
(m)
I know her, if you see her :O chaii she hot pass moi moi

Posted: at 6-12-2010 03:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Michro at 6-12-2010 03:14 PM (13 years ago)
(m)
Hmmmmmmmmmm
Make somebody go call princedafe come make he come answer this question.
Lol

Posted: at 6-12-2010 03:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 6-12-2010 03:15 PM (13 years ago)
(f)
heheheheheheeeeeeeeeee !! wetin u wan take her do ?

Posted: at 6-12-2010 03:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omorewa at 6-12-2010 03:16 PM (13 years ago)
(f)
hehehe Grin

Posted: at 6-12-2010 03:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 6-12-2010 03:16 PM (13 years ago)
(m)
Luvvy Yu no Serious

Posted: at 6-12-2010 03:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 6-12-2010 03:16 PM (13 years ago)
(f)
this na post?
Posted: at 6-12-2010 03:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvvy at 6-12-2010 03:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on  6-12-2010 03:16 PM
Luvvy Yu no Serious

My chairman.... Oya now Kennee the kennee as i don see u like dis i don dey happy.... So wats her name???
Posted: at 6-12-2010 03:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-12-2010 03:19 PM (13 years ago)
(f)
luvvy u already know her naaaaaaaaaaaaaaa
why u dey make me shame

Posted: at 6-12-2010 03:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 6-12-2010 03:20 PM (13 years ago)
(f)
heheheheheheeeeeeee !!!

Posted: at 6-12-2010 03:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- luvvy at 6-12-2010 03:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  6-12-2010 03:10 PM
Broda Luvvy luvvy..

 i hear say na u dey top chart now abi?Huh? 

Wow abeg come kiss me first  Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 6-12-2010 03:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omorewa at 6-12-2010 03:26 PM (13 years ago)
(f)
lol

Posted: at 6-12-2010 03:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 6-12-2010 03:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  6-12-2010 03:15 PM
heheheheheheeeeeeeeeee !! wetin u wan take her do ?
no dey answer question with question..show him d girl period

Posted: at 6-12-2010 03:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 6-12-2010 03:27 PM (13 years ago)
(f)
heheheeeeeeeeee

Posted: at 6-12-2010 03:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- luvvy at 6-12-2010 03:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  6-12-2010 03:15 PM
heheheheheheeeeeeeeeee !! wetin u wan take her do ?

I juss won sample am sharp sharp i no won waste time..... My mind dey tell me say na u
Posted: at 6-12-2010 03:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-12-2010 03:28 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: luvvy on  6-12-2010 03:24 PM
Quote from: sophiebaby on  6-12-2010 03:10 PM
Broda Luvvy luvvy..

 i hear say na u dey top chart now abi?Huh? 

Wow abeg come kiss me first  Kiss Kiss Kiss Kiss

hmmmmmmmm me?
Abeg no be me oooooo
i go just kiss u, just bcos i don miss u too much Kiss Kiss Kiss
make waco no catch me ooooooooo

Posted: at 6-12-2010 03:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 6-12-2010 03:29 PM (13 years ago)
(f)
Just passing jeje > > > > > >
Posted: at 6-12-2010 03:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 6-12-2010 03:30 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: luvvy on  6-12-2010 03:27 PM
Quote from: onyiis on  6-12-2010 03:15 PM
heheheheheheeeeeeeeeee !! wetin u wan take her do ?

I juss won sample am sharp sharp i no won waste time..... My mind dey tell me say na u

if na so ur mind dey tell u all the time , u need a change of mind  Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed

Posted: at 6-12-2010 03:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- luvvy at 6-12-2010 03:32 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chiglamour4u on  6-12-2010 03:16 PM
this na post?

no it's not a post....na thread mchewwwwwwwwwwwwwwwwww
Posted: at 6-12-2010 03:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 6