What intimate Xmas gift will you give your partner? (Page 5)

Date: 11-12-2010 9:40 am (13 years ago) | Author: kingsinho
1 2 3 4 [5] 6 7 8
- Priceless-jewel at 13-12-2010 07:53 AM (13 years ago)
(m)
hmmmmm
Posted: at 13-12-2010 07:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pee57 at 13-12-2010 08:56 AM (13 years ago)
(m)
Guys,abeg mak una yan beta thing nw.So dat we wey no get idea of wetin to buy go gain 4rm una.
Posted: at 13-12-2010 08:56 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Pee57 at 13-12-2010 08:57 AM (13 years ago)
(m)
Guys,abeg mak una yan beta thing nw.So dat we wey no get idea of wetin to buy go gain 4rm una.
Posted: at 13-12-2010 08:57 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Treasure2 at 13-12-2010 09:08 AM (13 years ago)
(f)
lol
Posted: at 13-12-2010 09:08 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- TOCHI4LOVE at 13-12-2010 09:38 AM (13 years ago)
(m)
THAT IS FOR THOSE WHO HAVE A PARTNER FOR ME I HAVE ONLY MY MOTHER, FATHER SISTERS AND BROTHERS Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 13-12-2010 09:38 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jessyjess at 13-12-2010 09:56 AM (13 years ago)
(f)
i think ma presence will mata 2 him
Posted: at 13-12-2010 09:56 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- lafaze at 13-12-2010 10:21 AM (13 years ago)
(m)
i never receive xmas gift b4. am hopin 4d best bt xpect d worst. naija cheeks no dey give xmas gift, bt dem dey xpect.
Posted: at 13-12-2010 10:21 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- chrisaneba at 13-12-2010 11:19 AM (13 years ago)
(f)
.................okay well christmas to me is more of the BIRTH OF THE MESSIAH, so maybe i will save all the intimacy for  the new year and thanksgiving, that is if i have a boyfriend or a husband................
Posted: at 13-12-2010 11:19 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Treasure2 at 13-12-2010 11:21 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: TOCHI4LOVE on 13-12-2010 09:38 AM
THAT IS FOR THOSE WHO HAVE A PARTNER FOR ME I HAVE ONLY MY MOTHER, FATHER SISTERS AND BROTHERS Grin Grin Grin Grin Grin

hmmmmmm, God be ur partner.  oooooo
Posted: at 13-12-2010 11:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- TOCHI4LOVE at 13-12-2010 11:32 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 13-12-2010 11:21 AM
Quote from: TOCHI4LOVE on 13-12-2010 09:38 AM
THAT IS FOR THOSE WHO HAVE A PARTNER FOR ME I HAVE ONLY MY MOTHER, FATHER SISTERS AND BROTHERS Grin Grin Grin Grin Grin

hmmmmmm, God be ur partner.  oooooo
THANKS. YESS OOOOO
Posted: at 13-12-2010 11:32 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kingsinho at 13-12-2010 11:37 AM (13 years ago)
(m)
the truth be told our naija girls over reliance on men is becoming alarming...make una try change abeg men go die bcos una answer women? relationship ought to be mutual and not a one way traffic is you dont like what you are getting check what you are giving....just saying for those who accuse the guys of bn aka gum if naija men b aka gum make una try be d lubricant abeg..
Posted: at 13-12-2010 11:37 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- FlyMamacita at 13-12-2010 11:59 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 12-12-2010 10:26 PM
Quote from: xena15 on 11-12-2010 01:26 PM
Lol @ flymamacita!
So u mean say him chop free yansh 4 365days???
U get mind o!

So na wetin una dey calculate be that, before tasking the men, huh !! I see, But i wonder if is possible to chop the yansh for 365 days. The giver na robot ? Put make una no forget say the Men is also given for that number of days wey una give them  Grin Grin So if Men will as well task una for the end of the year for chopin their hotdog make una dey ready to do something as well.  Grin
ashawo do am 365 days  Cheesy men can do it too  Grin Grin na d same ashawo dem b loool
Posted: at 13-12-2010 11:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 13-12-2010 12:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mydicksweet on 13-12-2010 02:18 AM
hahaha i no go lie that time wey i dey drink he just be like say my whole life depend on the bottle hehehe but not anymore for real
nope honey different from honey pot  Grin Grin Grin
e no dey taste sweet like honey?? eeeeh na d same tin  Grin Grin
Posted: at 13-12-2010 12:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 13-12-2010 12:01 PM (13 years ago)
(f)
la lolo

Posted: at 13-12-2010 12:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 13-12-2010 12:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: austineok on 13-12-2010 07:48 AM
Quote from: FlyMamacita on 11-12-2010 06:38 PM
Quote from: mydicksweet on 11-12-2010 06:35 PM
Kiss Kiss Kiss
lolll u rily wan party tonite oo  Grin

@flymamacita na wa 4 dis ur hot lip & tongue sef plz no let person kolo......
Austine, behave ursef oooo or i go  Lips Sealed Lips Sealed Grin
Posted: at 13-12-2010 12:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- TOCHI4LOVE at 13-12-2010 12:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 13-12-2010 12:01 PM
la lolo
THIS YOUR FACE HERE NA WAOOOO Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 13-12-2010 12:03 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dominic2345 at 13-12-2010 12:13 PM (13 years ago)
(m)
Guys,abeg mak una yan beta thing nw.So dat we wey no get idea of wetin to buy go gain 4rm una.u dey single, abi ur guy knw no wetin him need.
Posted: at 13-12-2010 12:13 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- saintsimple at 13-12-2010 12:17 PM (13 years ago)
(m)
comment screening.keep posting
Posted: at 13-12-2010 12:17 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- austineok at 13-12-2010 12:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 13-12-2010 12:01 PM
Quote from: austineok on 13-12-2010 07:48 AM
Quote from: FlyMamacita on 11-12-2010 06:38 PM
Quote from: mydicksweet on 11-12-2010 06:35 PM
Kiss Kiss Kiss
lolll u rily wan party tonite oo  Grin

@flymamacita na wa 4 dis ur hot lip & tongue sef plz no let person kolo......
Austine, behave ursef oooo or i go  Lips Sealed Lips Sealed Grin
arrest ur mouth with kiss 

Posted: at 13-12-2010 12:23 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- solojaro at 13-12-2010 12:39 PM (13 years ago)
(m)
 Cheesy make you no kolo for another person's wife ooh.
Posted: at 13-12-2010 12:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8