Posted: at | |
| |||||
Quote from: rezimero on 5-11-2008 10:27 AM Quote from: Jboy4shezo on 5-11-2008 09:52 AM the thicker the grass the more difficult for you to pass, Abi no be so my naija brodas grass small na. very soon na iroko trees we go see for there ![]() ![]() ![]()
| |||||
wait wait wait even mii wey no dey regular no say i don see dis joke 4 her b4 Replyhow come nobody dey talk ***hac******hac******hac***
| |||||
Quote from: Maddux on 3-12-2008 11:31 AM Sis na wah ooh why u dey like this? hiyaa... which kan sis u wan name me so...and wetin i do?... u no dey here since morning wen pple dey talk u no put mouth na my own come tickle u now ![]()
| |||||
hacangel!! wetin u wan make dey talk again... is it about the same grass issue or which one?? Reply
| |||||
ok ok i c say na d same old joke Reply***hac******hac******hac***
| |||||
i bgadun all una comments,9ice one. Reply
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: hardeysojee on 3-12-2008 02:43 PM ![]() hardey i no go accept dat kan hailing ohh.. till u tell me d meaning of 'gbadun'... cos i dey fear pple nowadays.
| |||||
Onyi... Why u dey fear like dis... Gbadun means likeness... Reply
| |||||
orezo u sure?...ok na... as na u tell me i go accept am... Reply
| |||||
I no fit lie u na... thank God sey u trust me for once... Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 3-12-2008 02:47 PM Quote from: hardeysojee on 3-12-2008 02:43 PM ![]() hardey i no go accept dat kan hailing ohh.. till u tell me d meaning of 'gbadun'... cos i dey fear pple nowadays. i beg which gbadun una dey talk about o,... onyin pls explain ooooo.....
| |||||
Na wah for u kido... U see say see talk sey she no know d meaning of Gbadun... Now u kon still want make she explain am give u... Na wah ooh... Reply
| |||||
where the gbadun dey? i go like join too Reply
| |||||
@kido u hear am for my mouth? abi u don dey see double? Reply@Orezo... (whisper) u sure na d meaning be dat wey tell me?
| |||||
Quote from: rezimero on 4-12-2008 12:37 PM where the gbadun dey? i go like join too you dey feel me now shebi? onyin speak english jare! make una no use wool cover our eye for here o... ![]() ![]()
| |||||
Onyi na nurse??? Wetin she wan use cotton wool do??? Reply
| |||||
you fit dis-virgin person ear. jesus go soon come ooooooo Reply
| |||||
Olu...Ear wen dem don burst since... U wan talk sey na now u dey hear dis kind tinn... Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion