Mercy Aigbe Husband, Adekaz's First Wife Call Them Out After Mercy Shows Off House Built By Her

Date: 09-05-2022 5:47 am (1 year ago) | Author: onuigbo felicia
- at 9-05-2022 05:47 AM (1 year ago)
Online (f)

It is gone alot messier on social media as online blogger opens up on how actress, Mercy Aigbe's flaunts the house built by Husband and first wife.

The first wife however took to social media, calls them out to put down photos of the house.

Check out the post below:
Quote
Hello tueh tueh , una remember that our old gist Na, wey I tell una say mercy comot for her husband house because the main owner Dey come, the first wife and the husband built the house together and according to our source, it was revealed that 70 percent of the money belongs to the first wife, as the wife don come the house wey them do family meeting finish and she comot, mercy don go back to the house ooo, as it is now she Dey snap picture for the house to pepper first wife, naso first wife come online to give them warning to take down picture ooo, because mercy cannot be peppering her for house wey she take her money build, she don vex call both HORSEBAND AND SECOND WIFE OUT, wahala no too much like this Aunty mercy them say make you take down picture, the woman and him husband gather build the house ooo, them say take it down ooo, 12 more hours i come in peace




Posted: at 9-05-2022 05:47 AM (1 year ago) | Addicted Hero
- Apache-AH64 at 9-05-2022 08:47 AM (1 year ago)
(m)
i think say na only tire for this unfinished Mercy Aiggbe matter so 
Posted: at 9-05-2022 08:47 AM (1 year ago) | Newbie
Reply
- constigoldo at 9-05-2022 08:55 AM (1 year ago)
(f)
Some say women are useless, thank God some responsible women are still there who could join hands with their husbands to achieve great things.
Posted: at 9-05-2022 08:55 AM (1 year ago) | Hero
Reply
- gogoman at 9-05-2022 01:30 PM (1 year ago)
Online (m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 9-05-2022 01:30 PM (1 year ago) | Grande Master
Reply