chrisfab at 16-12-2010 07:02 AM (13 years ago) (m) Beautiful nonsense.i dont knw what dis world is turning into Posted: at 16-12-2010 07:02 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
configay at 16-12-2010 07:08 AM (13 years ago) (m) i pray God will save us from wicked person like this, police weldone oooooooo, but try to get all person involve in this case, e.g ritualist, his adviser,....... thanks. Posted: at 16-12-2010 07:08 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ascondy at 16-12-2010 08:08 AM (13 years ago) (m) See O!!!!! wetin mumu go do. Posted: at 16-12-2010 08:08 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Idu_zee at 16-12-2010 08:58 AM (13 years ago) (f) wounders shall never end.....see him face like where dem mix granite...him heart wowo like him face Posted: at 16-12-2010 08:58 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ezenmenme at 16-12-2010 09:03 AM (13 years ago) (m) NOTHING WEY MAN NO GO SEE O..................H!! :'( :'( :'( Posted: at 16-12-2010 09:03 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Tdham at 16-12-2010 09:09 AM (13 years ago) (f) Na wa o,at 15! very soon na in papa abi mama head he go cut commo alive.yeye boy Posted: at 16-12-2010 09:09 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ktalent at 16-12-2010 09:11 AM (13 years ago) (f) Does anyone believe this story?
I rock my world. Posted: at 16-12-2010 09:11 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
smiling4U at 16-12-2010 09:36 AM (13 years ago) (m) I think is better to say Boy 15 cuts off dead uncle's head. Posted: at 16-12-2010 09:36 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kayfem at 16-12-2010 11:02 AM (13 years ago) (m) Hummmmmmmmm... God help us ooo at 15 looking for money Posted: at 16-12-2010 11:02 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
solacefun at 16-12-2010 12:03 PM (13 years ago) (m) short of words... Posted: at 16-12-2010 12:03 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
marcmer at 16-12-2010 12:53 PM (13 years ago) (f) Before i even read this post..make i first say this....the ^ wo-wo no be small
Boy na poverty oooooooo Posted: at 16-12-2010 12:53 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
FISAN at 16-12-2010 01:29 PM (13 years ago) (f) hummmmmmmmm WONDER Posted: at 16-12-2010 01:29 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
am speechless Posted: at 16-12-2010 01:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abu25 at 16-12-2010 01:48 PM (13 years ago) (m) the ritual broda shl caught nd put to order...he cld not even pay the 10k they boys demanded of him wat a shame. Posted: at 16-12-2010 01:48 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 16-12-2010 02:04 PM (13 years ago) (m) at 15, he wo-wo like dat...I wonder how he go be at 60 [/quote
na proper criminal him go be then Posted: at 16-12-2010 02:04 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
vokeona at 16-12-2010 03:20 PM (13 years ago) (m) It is good to have your own brain and use it well in the right direction Posted: at 16-12-2010 03:20 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
uprising at 16-12-2010 03:22 PM (13 years ago) (m) for just ten thousand naira you cant allow a dead man to rest in peace Posted: at 16-12-2010 03:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vokeona at 16-12-2010 03:53 PM (13 years ago) (m) nawao Posted: at 16-12-2010 03:53 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Akpan01 at 16-12-2010 04:09 PM (13 years ago) (f) devil is never sleeping look what money can do...
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 16-12-2010 04:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 16-12-2010 04:17 PM (13 years ago) (m) money it self is the root causes of all evils now Posted: at 16-12-2010 04:17 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |