WILL U ALLOW DS (Page 2)

Date: 15-12-2010 5:49 pm (13 years ago) | Author: Chisom Anunike
1 [2] 3
- Treasure2 at 16-12-2010 11:11 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 16-12-2010 11:06 AM
Lady T, i no go carry u go oooooo
but i go invite u for ma wedding sha

even if i marry finish sef if ma frnd come ma houx sleep one night
wan sleep again another night, i don ask am ow far na wetin dey happen

no do make person no come comot biscuit for ya mouth carry stone put oo

Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-12-2010 11:11 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-12-2010 11:14 AM (13 years ago)
(f)
laff wella
na wa for dis ya grin oooooo
lol
Posted: at 16-12-2010 11:14 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 16-12-2010 11:15 AM (13 years ago)
(f)
lolololollllllllllllllll
Posted: at 16-12-2010 11:15 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-12-2010 11:17 AM (13 years ago)
(f)
dey there dey laffff
Posted: at 16-12-2010 11:17 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 16-12-2010 11:22 AM (13 years ago)
(f)
REFUSE wetin?...........btw me and her who bring the other come there?........anyway I no fit keep such person as friend self......that very instant we go leave........I am decisive, whatever I want done, I get it DONE!............

Posted: at 16-12-2010 11:22 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 16-12-2010 11:23 AM (13 years ago)
(f)
Abi
Posted: at 16-12-2010 11:23 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-12-2010 11:26 AM (13 years ago)
(f)
gbam
Posted: at 16-12-2010 11:26 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 16-12-2010 11:27 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 16-12-2010 10:54 AM
d girl wan enjoy wetin u dey enjoy lol

ladies beware of ladies friends dis days

i dey mad wey i go carry ma friend go my bf houx

abeg make i pass jor

i beg pass mk i follow u
Posted: at 16-12-2010 11:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 16-12-2010 11:29 AM (13 years ago)
(f)
as u dey follow me pass so
make u look road wella b4 u go fall ooo
Posted: at 16-12-2010 11:29 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 16-12-2010 11:29 AM (13 years ago)
(f)
Ble ble come see o............I carry u go my house-to-be, you come say you no wan leave again........dat one make sense?........after dat day self I go give am red card.......I no get time for yeye friendship..........

Posted: at 16-12-2010 11:29 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-12-2010 11:35 AM (13 years ago)
(f)
which kain mumu friendship, for ma own guy houx? me and u na who for spend night if at all?
u com dey form d girl is loose for ma man, dem drive u BRT for head abi u wan use snake do necklace
or time don reach wey u go use fuel fry plaintain ni

My dear DP beware of nowadays friends oooo
Posted: at 16-12-2010 11:35 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 16-12-2010 11:38 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 16-12-2010 11:35 AM
which kain mumu friendship, for ma own guy houx? me and u na who for spend night if at all?
u com dey form d girl is loose for ma man, dem drive u BRT for head abi u wan use snake do necklace
or time don reach wey u go use fuel fry plaintain ni

My dear DP beware of nowadays friends oooo

 Grin Grin Grin
Posted: at 16-12-2010 11:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 16-12-2010 11:43 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 16-12-2010 11:29 AM
Ble ble come see o............I carry u go my house-to-be, you come say you no wan leave again........dat one make sense?........after dat day self I go give am red card.......I no get time for yeye friendship..........

Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-12-2010 11:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- cutiej at 16-12-2010 11:48 AM (13 years ago)
(f)
Hell nope, why am i going to my guy's house in the first place?na to jolificate so why go with a friend?babes their eyes dey red these days so no friend excursion abeg and besides i know the kind of friends i kip
Posted: at 16-12-2010 11:48 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- blessedme at 16-12-2010 11:49 AM (13 years ago)
(f)
ok
Posted: at 16-12-2010 11:49 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 16-12-2010 11:51 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 16-12-2010 11:35 AM
which kain mumu friendship, for ma own guy houx? me and u na who for spend night if at all?
u com dey form d girl is loose for ma man, dem drive u BRT for head abi u wan use snake do necklace
or time don reach wey u go use fuel fry plaintain ni


My dear DP beware of nowadays friends oooo

 Grin Grin Grin Grin Grin..........cheiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii

Posted: at 16-12-2010 11:51 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-12-2010 11:53 AM (13 years ago)
(f)
DP no laff oooo
i hate it when some chicks behave abnormal
Posted: at 16-12-2010 11:53 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 16-12-2010 11:56 AM (13 years ago)
(f)
Forget the 38 wey I open............I dey shout...........hehe

Posted: at 16-12-2010 11:56 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-12-2010 11:58 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 16-12-2010 11:56 AM
Forget the 38 wey I open............I dey shout...........hehe
ya own na 38? The last time i check mine was 32
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy
Posted: at 16-12-2010 11:58 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- preciouslyme at 16-12-2010 12:04 PM (13 years ago)
(f)
I go tell am say she dey crase lol she will sleep on the couch and i will watch her lol



Posted: at 16-12-2010 12:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3