sixty does dat mean no comment? Posted: at 18-12-2010 11:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 18-12-2010 11:17 PM (14 years ago) (f) I WIL LOVE TO HAVE THAT KINDA MY HON. PATRICK BAGGY , LONGGY TROUSER LOL..........................
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 18-12-2010 11:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kabella do u ve fever? Posted: at 18-12-2010 11:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sixty does dat mean no comment?
exactly Posted: at 18-12-2010 11:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no comment
@sixtyhoneyy thanx u r in the house abeg do u girls wear baggy G-string what do you mean?  pls am still waiting for your answer Posted: at 19-12-2010 10:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-12-2010 10:54 AM (14 years ago) (m) no comment
@sixtyhoneyy thanx u r in the house abeg do u girls wear baggy G-string what do you mean?  Person say the gift wey i go buy am 4 christmas na baggy G-string,so i say make i ask u whether girl don dey wear baggy pants
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-12-2010 10:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no comment
@sixtyhoneyy thanx u r in the house abeg do u girls wear baggy G-string what do you mean?  Person say the gift wey i go buy am 4 christmas na baggy G-string,so i say make i ask u whether girl don dey wear baggy pants my brother i nor know watin be baggy G-string you for ask kebella na Posted: at 19-12-2010 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-12-2010 11:18 AM (14 years ago) (m) no comment
@sixtyhoneyy thanx u r in the house abeg do u girls wear baggy G-string what do you mean?  Person say the gift wey i go buy am 4 christmas na baggy G-string,so i say make i ask u whether girl don dey wear baggy pants my brother i nor know watin be baggy G-string you for ask kebella na  she say una dey wear am but me i no knw,i say make i ask anoda person wey be u?i no trust kebella
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-12-2010 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no ideal my friend ask the next person since you don't trust kebella Posted: at 19-12-2010 11:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-12-2010 11:27 AM (14 years ago) (m) waitin 4 d next stop ova
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-12-2010 11:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
passing Posted: at 19-12-2010 11:54 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-12-2010 11:57 AM (14 years ago) (m) no comot abeg,una dey wear baggy pants?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-12-2010 11:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i luk like a man to u ? Posted: at 19-12-2010 12:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-12-2010 12:38 PM (14 years ago) (m) u no look like a man my dear but abeg i wan know...........una dey waer baggyG-string
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-12-2010 12:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no dey wear G tin Posted: at 19-12-2010 12:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-12-2010 12:40 PM (14 years ago) (m) polo don dey come..............Abeg which 1 u dey wear?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-12-2010 12:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dat one na ur business? Posted: at 19-12-2010 12:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-12-2010 12:45 PM (14 years ago) (m) somehow i think
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-12-2010 12:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
How? pls xplain me ooo Posted: at 19-12-2010 12:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-12-2010 12:50 PM (14 years ago) (m) u don divert the questionaire from me 2 u...................well i go xplain ..................i wan know cos i go buy am 4 u as Xmas gift
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-12-2010 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |