Photos: Young Girl Beaten Blue And Black For Allegedly Stealing Generator in Warri

Date: 05-07-2022 6:41 am (1 year ago) | Author: Olusanya Akinrinola
- at 5-07-2022 06:41 AM (1 year ago)
(m)

A young girl was caught and mercilessly beaten by residents for allegedly stealing generator in Warri, Delta State.
According to Warri Aproko, the incident happened at Lori- Igba street, off Deco Road on Sunday night, July 3.
It was gathered that the suspect's accomplice escaped leaving her to the mercy of angry residents of the area.
Quote
"Area gbab two girls way go thief generator for Lori gba. The two girls tell Keke man say they won carry their generator go iyara," the report read.
"So the Keke man con follow them reach there the two girls enter the compound go thief the gen come out. The Keke man con ask the girls say who get gen the girls say na their own. As them dey talk one woman way dey stay the area con they ask from afar wetin una dey carry for there. Keke man con still dey ask where una take carry the gen.
"As the Keke man dey ask the woman dey waka come there, one of the girl run and before the other girl say make she run too Keke man con hold her. Na there area take begin show her better love."






Posted: at 5-07-2022 06:41 AM (1 year ago) | Hero
- Chykpajie at 5-07-2022 06:57 AM (1 year ago)
(m)
Chei ya na junky be this.
Posted: at 5-07-2022 06:57 AM (1 year ago) | Upcoming
Reply
- Dopybadass at 5-07-2022 09:36 AM (1 year ago)
(m)
Oya e don do,make una show mercy on her,find out why she will have the guts to go stealing,if she has been doing it before, sometimes we need to help each other grow not every tin una go dey do Jungle Justice or report to police  Sad
Posted: at 5-07-2022 09:36 AM (1 year ago) | Gistmaniac
Reply
- constigoldo at 5-07-2022 11:06 AM (1 year ago)
(f)
Hmm
Posted: at 5-07-2022 11:06 AM (1 year ago) | Hero
Reply
- gogoman at 5-07-2022 11:57 AM (1 year ago)
(m)
That's what you got when you're an ugly criminal.... if she fine now, trust me u don' wonna beat a fine girl
Posted: at 5-07-2022 11:57 AM (1 year ago) | Grande Master
Reply
- Kidfreshfunmi at 5-07-2022 02:48 PM (1 year ago)
(m)
If we can't stomach it being a WOMAN; we shouldn't do the same Being a MAN. Not pleasant now, is it? Hypocrites!
Most comments on this thread, if it had been a Man - would have been: "Burn him!" - "Kill him!"
Posted: at 5-07-2022 02:48 PM (1 year ago) | Gistmaniac
Reply