@ moni- lolz @ missbarbie- "cos i dont think she's ready to grow up" - n that's why am not a big fan. The whole Peter Pan act is so last century Posted: at 22-12-2010 10:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Henchmann at 22-12-2010 10:39 AM (13 years ago) (m) APROKO PEOPLE, WETIN CONCERN UNA? ABI UNA DEY LOOK FOR ONE. IN FACT, POSTER AND FOLLOWERS, MAKE UNA BETTER GO STRAIGHT TO THE POINT. Posted: at 22-12-2010 10:39 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 22-12-2010 10:41 AM (13 years ago) (m) Princess As for her make una leave that one for me cus i like her jokes she is one of my favorites and i like been entertained even in the bedroom Oleeeeeeeeeeeeeeeeeeeee ABI U WAN REPLACE PRINCESS? Posted: at 22-12-2010 10:41 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Well, may God have mercy on them.
for what? Posted: at 22-12-2010 10:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 22-12-2010 10:52 AM (13 years ago) (m) Princess As for her make una leave that one for me cus i like her jokes she is one of my favorites and i like been entertained even in the bedroom Oleeeeeeeeeeeeeeeeeeeee Why na? I no bi Olee oooo just expressing my mind and you too will like such jokes i mean inside bedroom jokes with some one like Basketmouth one on one jokes in the bedroom. Think abt it Posted: at 22-12-2010 10:52 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 22-12-2010 10:55 AM (13 years ago) (m) Princess As for her make una leave that one for me cus i like her jokes she is one of my favorites and i like been entertained even in the bedroom Oleeeeeeeeeeeeeeeeeeeee Why na? I no bi Olee oooo just expressing my mind and you too will like such jokes i mean inside bedroom jokes with some one like Basketmouth one on one jokes in the bedroom. Think abt it it depends on how ua looking at it. Posted: at 22-12-2010 10:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg you people shud leave my Rita alone ooooo.....cos am gonna hook her up wif ma brother
hmmm i like your dream anyway Posted: at 22-12-2010 10:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 22-12-2010 10:59 AM (13 years ago) (m) Abeg you people shud leave my Rita alone ooooo.....cos am gonna hook her up wif ma brother
hmmm i like your dream anyway sixtyhoneyy You said na dream she dey dream? Ok MissyBarbie wake up now oooo and stop dreaming Posted: at 22-12-2010 10:59 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg you people shud leave my Rita alone ooooo.....cos am gonna hook her up wif ma brother
hmmm i like your dream anyway sixtyhoneyy You said na dream she dey dream? Ok MissyBarbie wake up now oooo and stop dreaming lol i like the girl sha Posted: at 22-12-2010 11:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Princess As for her make una leave that one for me cus i like her jokes she is one of my favorites and i like been entertained even in the bedroom Oleeeeeeeeeeeeeeeeeeeee Why na? I no bi Olee oooo just expressing my mind and you too will like such jokes i mean inside bedroom jokes with some one like Basketmouth one on one jokes in the bedroom. Think abt it Basketmouth??? nah.. Na Jonathan i want hahahahaha Posted: at 22-12-2010 11:24 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg you people shud leave my Rita alone ooooo.....cos am gonna hook her up wif ma brother
hmmm i like your dream anyway I aint dreaming ooooo.....I meant what i said...my bro is gonna marry her.....hehehehehhe Posted: at 22-12-2010 11:26 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 22-12-2010 11:27 AM (13 years ago) (f) na over hol dey wory dem
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-12-2010 11:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abeg you people shud leave my Rita alone ooooo.....cos am gonna hook her up wif ma brother
hmmm i like your dream anyway sixtyhoneyy You said na dream she dey dream? Ok MissyBarbie wake up now oooo and stop dreaming Interpreter Na u sabi....I aint the Only one dreaming here you know.....Because na u even dey dream pass Posted: at 22-12-2010 11:28 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na over hol dey wory dem
Over gini? Posted: at 22-12-2010 11:29 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 22-12-2010 11:29 AM (13 years ago) (m) @MissyBarbie Which Jonathan? Them tell u say Jonathan na Comedian? Abeg take the basketmouth wey i give you ooo before i change my mind Posted: at 22-12-2010 11:29 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 22-12-2010 11:32 AM (13 years ago) (f) hasten up cos time wait for no one most especially d ladies. Posted: at 22-12-2010 11:32 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
@MissyBarbie Which Jonathan? Them tell u say Jonathan na Comedian? Abeg take the basketmouth wey i give you ooo before i change my mind Ehn I know na..i go teach Jonathan how to be a comedian....cos na only him i wan dey inside room with....Abeg any show? Posted: at 22-12-2010 11:32 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Me self I go go dream abat my dear Chidi Posted: at 22-12-2010 11:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brainline at 22-12-2010 11:37 AM (13 years ago) (m) am nt surpise 2 dem single...am only sory 4 d ladyz. Posted: at 22-12-2010 11:37 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eomo at 22-12-2010 11:41 AM (13 years ago) (m) Marriage is very good but it is not compulsory for everyone. You better not get married than to marry and divorce after 6 months. There is no fixed time for getting married. You get married when you meet that person that compliments you. Abeg make una leave dem make dem live and enjoy their lives Posted: at 22-12-2010 11:41 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |