A girl's confession to the pastor... (Page 2)

Date: 06-11-2008 8:15 pm (15 years ago) | Author: Ness
1 [2] 3
- grin_genius4lif at 10-11-2008 10:54 PM (15 years ago)
(m)
yes cos i see say if u dey hear carry carry carry make u follow dem carry make dem no drop dirty body scales for ya backyard. he no funny but people say he funny, wetin i go do.
Posted: at 10-11-2008 10:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- e4ma at 11-11-2008 12:09 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: grin_genius4lif on 10-11-2008 10:54 PM
yes cos i see say if u dey hear carry carry carry make u follow dem carry make dem no drop dirty body scales for ya backyard. he no funny but people say he funny, wetin i go do.
some pple r just cluless

anyways the joke is funny
Posted: at 11-11-2008 12:09 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 11-11-2008 05:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 10-11-2008 10:54 PM
yes cos i see say if u dey hear carry carry carry make u follow dem carry make dem no drop dirty body scales for ya backyard. he no funny but people say he funny, wetin i go do.
GOD go deliver you
Posted: at 11-11-2008 05:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 18-11-2008 04:03 PM (15 years ago)
(m)
pesin wit him papa house even tru fence i go enter heaven
Posted: at 18-11-2008 04:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 18-11-2008 04:19 PM (15 years ago)
(m)
Size 1 dis ur sentence na Over size oooh... Wetin u dey talk...
Posted: at 18-11-2008 04:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 19-11-2008 01:20 AM (15 years ago)
(m)
cool n funny Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin




useless pastor Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 19-11-2008 01:20 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rezimero at 19-11-2008 02:01 PM (15 years ago)
(m)
pastor toks Grin Grin Grin
Posted: at 19-11-2008 02:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 19-11-2008 04:09 PM (15 years ago)
(m)
Priya, u cal dis 1 enjoy wit Aids? pls stop am oooooo
Posted: at 19-11-2008 04:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Tintblue at 19-11-2008 05:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on  8-11-2008 02:36 PM
But... na wah for u guys oh.. this joke is not new and no head no shoulders kneees and toes in it. well  its not new and i can say its not Funny


True its not new but i laughed to it
Posted: at 19-11-2008 05:23 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 19-11-2008 05:48 PM (15 years ago)
(m)
Tints... Oya clap for urself na...
Posted: at 19-11-2008 05:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- naijaboy09 at 20-11-2008 12:20 AM (15 years ago)
(m)
dat pastor na bad shoter oooo
Posted: at 20-11-2008 12:20 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- herdeysohjy at 20-11-2008 11:54 AM (15 years ago)
(m)
lol, it serve him well, that kind thing
Posted: at 20-11-2008 11:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mickeybross at 20-11-2008 01:32 PM (15 years ago)
(m)
chioma tell de priest say em b big boy say notting do am ok. i love ur jokes keep it up
Posted: at 20-11-2008 01:32 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- omote at 20-11-2008 02:03 PM (15 years ago)
(f)
But... na wah for u guys oh.. this joke is not new and no head no shoulders kneees and toes in it. well  its not new and i can say its not Funny

STOP SAYING NONCENCE GENIUS.
EVEN IF YOU DID NOT FIND IT FUNNY,I DID AND SO DOES OTHRS.
Posted: at 20-11-2008 02:03 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Abtee at 20-11-2008 03:14 PM (15 years ago)
(m)
d guy don hama
Posted: at 20-11-2008 03:14 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 20-11-2008 03:27 PM (15 years ago)
(m)
Abtee... Dem dey hama AIDS... Or na patient dem hama...
Posted: at 20-11-2008 03:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- owuladewa at 20-11-2008 03:31 PM (15 years ago)
(f)
Na wah 4 d priest ooo nd 4 d girl too yy she no tel d priest wht happen b4 he started.
Posted: at 20-11-2008 03:31 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- chiomsx at 20-11-2008 09:34 PM (15 years ago)
(f)
hey thx y'all..i appreciate... Wink
Posted: at 20-11-2008 09:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omeizad1st at 31-08-2012 07:55 PM (11 years ago)
(m)
Its cul.
Posted: at 31-08-2012 07:55 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- francischi at 1-09-2012 05:30 PM (11 years ago)
(m)
 Undecided

Posted: at 1-09-2012 05:30 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3