wetin be bruv...u dey there all your mate dey inside bust dey look for okete Posted: at 15-11-2008 02:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chiomsx at 15-11-2008 05:38 PM (16 years ago) (f) wetin be bruv...u dey there all your mate dey inside bust dey look for okete
u r soo siillyyy...u dumbass nigga....all u can do is insult pple who hav tried..den sit on ur lazy arse all day replying on pples forums n posts...jobless useless donkey.... Posted: at 15-11-2008 05:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
AWWWWWWWWWWWW...I am crying deep cos u re mad at meee.....sooooryy chioms Posted: at 15-11-2008 06:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adeademide at 17-11-2008 10:11 AM (16 years ago) (m) Guess u're right. Posted: at 17-11-2008 10:11 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 01:15 PM (16 years ago) (m) chiomsx, if na better maths dem say make you solve na F you go get oh, but for this one you get pass A lol..na true oh!!!!maths na ma worst subject.... i suspect so sha. anyway person no dey fail finish, if e no know one, e go know the other Posted: at 17-11-2008 01:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmey- at 17-11-2008 01:38 PM (16 years ago) (f) uhmmmm, i think i like this. Posted: at 17-11-2008 01:38 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 02:21 PM (16 years ago) (m) uhmmmm, i think i like this.
you dey think, you be philosopher? Posted: at 17-11-2008 02:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 06:41 PM (16 years ago) (m) Emmey na singer... He dey try to compose song... See he picture sef... U no see sey he still dey think wen them snap am photo... Posted: at 18-11-2008 06:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmey na singer... He dey try to compose song... See he picture sef... U no see sey he still dey think wen them snap am photo...
LOL!!! Posted: at 18-11-2008 06:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 06:51 PM (16 years ago) (m) Grin wetin i talk now wen kon funny... Y u dey laff... I lie b4... Posted: at 18-11-2008 06:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 18-11-2008 07:55 PM (16 years ago) (m) o boy you dey reason oh. i no even see am b4. i sure say e still dey think now Posted: at 18-11-2008 07:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fink what Posted: at 18-11-2008 08:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 19-11-2008 03:43 PM (16 years ago) (m) i sey feel u
2.0. Posted: at 19-11-2008 03:43 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
owuladewa at 19-11-2008 04:27 PM (16 years ago) (f) I really enjoy evrytin,u re too much,Up U gO Posted: at 19-11-2008 04:27 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 04:45 PM (16 years ago) (m) o boy you dey reason oh. i no even see am b4. i sure say e still dey think now No b lie... U just know am finish... Posted: at 19-11-2008 04:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tintblue at 19-11-2008 05:19 PM (16 years ago) (m) cool! Posted: at 19-11-2008 05:19 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 05:50 PM (16 years ago) (m) Tint... wats kool me or the joke... Posted: at 19-11-2008 05:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 07:37 PM (16 years ago) (m) na im cool Posted: at 19-11-2008 07:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
keep it up Posted: at 19-12-2008 08:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 19-12-2008 09:42 PM (16 years ago) (m) brb Posted: at 19-12-2008 09:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |