the bigest boy in naijapals (Page 3)

Date: 23-12-2010 5:37 pm (13 years ago) | Author: okpara kingsley
1 2 [3] 4
- Skypon2002 at 28-12-2010 09:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 28-12-2010 12:15 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-12-2010 10:32 PM
Quote from: florish4love on 27-12-2010 06:20 PM
Na wa oooooooooooooooooo

Solid We'll get to meet some other time sha

me self go pack my load oo since SOlid don dey go

hiohiohiohiohiohioooooooo
abeg go oooooooo

we no go even miss u at alll
na only terrry wey go miss u
 Grin Grin
@skypon: no mind the abutata girl jare... Grin

@florish: if you like follow dey go... makachukwu, i go help pack your loadz outside quick quick for you...

i go even help find trailer wey go help me carry am go kirikiri
make kirikiri presido dial am better slap

hiohiohiohiohiohiohioooooooo

Posted: at 28-12-2010 09:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 09:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 28-12-2010 12:18 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-12-2010 10:32 PM
Quote from: florish4love on 27-12-2010 06:20 PM
Na wa oooooooooooooooooo

Solid We'll get to meet some other time sha

me self go pack my load oo since SOlid don dey go

hiohiohiohiohiohioooooooo
abeg go oooooooo

we no go even miss u at alll
na only terrry wey go miss u
 Grin Grin



chai

you chop craze abi dem chop craze for ya head

i no know oooo
any one wey u like make u talk ooo
my own be say we go like make u go self
nobody go cry for u
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 28-12-2010 09:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 09:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 28-12-2010 12:27 PM
Quote from: florish4love on 28-12-2010 12:24 PM
Quote from: Kristiantus on 28-12-2010 12:15 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-12-2010 10:32 PM
Quote from: florish4love on 27-12-2010 06:20 PM
Na wa oooooooooooooooooo

Solid We'll get to meet some other time sha

me self go pack my load oo since SOlid don dey go

hiohiohiohiohiohioooooooo
abeg go oooooooo

we no go even miss u at alll
na only terrry wey go miss u
 Grin Grin
@skypon: no mind the abutata girl jare... Grin

@florish: if you like follow dey go... makachukwu, i go help pack your loadz outside quick quick for you...

Kris i see say something don dey worry ya head oooo
so u want make i go abi

i go pack my load come ya house
u go see
then be prepared for a war... cos am sure bisi will break your head 1time..

i trust Bisi now?

hiohiohiohiohiohiohioooooooo

Posted: at 28-12-2010 09:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 09:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 28-12-2010 12:53 PM
U no sabi anything oooo

no worry
make i come first


hahahahahahahahaaaaa
ur head go open ooooo
better no go
huh

make i first go call terry
 Grin

Posted: at 28-12-2010 09:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 28-12-2010 09:39 PM (13 years ago)
(f)
Aww...Solid!..I'll miss Yhew soooooo much az well :'(....Sha try 2 check in on us once in a while..<3..Takia hun nd wish u goodluck as u go in pursuit of ur next level in Life..Nd wish 2011 favours u alot..nd U get granted evrythng U desire!!..Luv ya!!!
Posted: at 28-12-2010 09:39 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 09:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 28-12-2010 01:08 PM
Quote from: florish4love on 28-12-2010 12:53 PM
U no sabi anything oooo

no worry
make i come first

heheheheeee.. Grin
i wonder what you would look like with a broken head... Grin

dem go plaster the head she go com wear face cap so that people no go know
 Grin Grin

Posted: at 28-12-2010 09:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 09:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 28-12-2010 02:12 PM
my head na iron head

no wonder nothing dey enter your head, u too stubborn
now kris dey tell u say Bisi go break ur head but u still wan go, huh
stubborn girl
iron head
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 28-12-2010 09:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solid_solid at 31-12-2010 06:30 PM (13 years ago)
(m)
I AM PASSING BY .... AND I GOT TO SAY HAPPY NEW YEAR FOR MY PRECIOUS PALS ....... BOUNTIFUL NEW YEAR MY PALS
Posted: at 31-12-2010 06:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 31-12-2010 06:43 PM (13 years ago)
(f)
ok now


i wish u all d same
Posted: at 31-12-2010 06:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-01-2011 12:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 31-12-2010 06:30 PM
I AM PASSING BY .... AND I GOT TO SAY HAPPY NEW YEAR FOR MY PRECIOUS PALS ....... BOUNTIFUL NEW YEAR MY PALS

i wish u d same
we thank God as we see this new year

and we also pray that He will do more miracle in the lives of me and my pals here
Amen

Posted: at 2-01-2011 12:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 2-01-2011 12:43 PM (13 years ago)
(m)
applause...

Posted: at 2-01-2011 12:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wizdum at 3-01-2011 03:22 AM (13 years ago)
(m)
goodluck!!!

Posted: at 3-01-2011 03:22 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 3-01-2011 02:49 PM (13 years ago)
(m)
success!!!!!!!!!!!!

Posted: at 3-01-2011 02:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 6-01-2011 11:21 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 24-12-2010 08:09 AM
Quote from: omoladey on 23-12-2010 07:53 PM
Solid y u wan do dis 2 me now....u are leaving me in d hands of dis crazy guys,terry d mad man,chris,bode,riverniger..and so on...we'll all miss u,but i'll miss u most
thank God say u no call me for among the crazy boys

 Grin Grin Grin
you mad ooo... Grin
Posted: at 6-01-2011 11:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 6-01-2011 11:26 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 28-12-2010 09:39 PM
Aww...Solid!..I'll miss Yhew soooooo much az well :'(....Sha try 2 check in on us once in a while..<3..Takia hun nd wish u goodluck as u go in pursuit of ur next level in Life..Nd wish 2011 favours u alot..nd U get granted evrythng U desire!!..Luv ya!!!
Huh? Huh? Huh?
wait ooo... una relate ni?
cos this your prayer dey make me suspect you one kin... Undecided
Posted: at 6-01-2011 11:26 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2011 08:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  6-01-2011 11:21 AM
Quote from: Skypon2002 on 24-12-2010 08:09 AM
Quote from: omoladey on 23-12-2010 07:53 PM
Solid y u wan do dis 2 me now....u are leaving me in d hands of dis crazy guys,terry d mad man,chris,bode,riverniger..and so on...we'll all miss u,but i'll miss u most
thank God say u no call me for among the crazy boys

 Grin Grin Grin
you mad ooo... Grin

@kris, yes nah
i no be craze boi
 Grin Grin

Posted: at 6-01-2011 08:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 7-01-2011 09:46 AM (13 years ago)
(m)
Goodluck my broda




Hope 2 c u again

Posted: at 7-01-2011 09:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 7-01-2011 11:42 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  6-01-2011 11:26 AM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 28-12-2010 09:39 PM
Aww...Solid!..I'll miss Yhew soooooo much az well :'(....Sha try 2 check in on us once in a while..<3..Takia hun nd wish u goodluck as u go in pursuit of ur next level in Life..Nd wish 2011 favours u alot..nd U get granted evrythng U desire!!..Luv ya!!!
Huh? Huh? Huh?
wait ooo... una relate ni?
cos this your prayer dey make me suspect you one kin... Undecided

no mind am
i know wetin dey do am
Posted: at 7-01-2011 11:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-01-2011 02:31 AM (13 years ago)
(m)
wetin u know wey dey do am?
leave her jare nothing dey do am Angry Angry

Posted: at 8-01-2011 02:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cyndi3 at 11-01-2011 06:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 28-12-2010 07:32 PM
ok solid called me now and said that u guys should arrange 40k and give to me so that i will bring it to him to the hospital where his wife Florish put to bed.
This shud be the joke of the day Grin Grin
Posted: at 11-01-2011 06:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4