You Dey Form Big Madam On Top Loan I Collect For You – Chioma Okoye Calls Out Oma Nnadi

Date: 08-12-2022 1:57 pm (1 year ago) | Author: Bayo Nelson
- at 8-12-2022 01:57 PM (1 year ago)
(m)

Nollywood actress, Chioma Okoye has taken to Instagram to call out her colleague, Oma Nnadi for allegedly refusing to pay a debt. According to Chioma Okoye, Oma Nnadi had used her to acquire a loan, and when it came to paying it back she refused to honour their agreement. She threatened to start spilling all that had transpired since November in a live video if anyone who knows Oma doesn’t reach out to her to pay up.

Sharing a picture of the debtor, she wrote:

Quote
''@omannadi you no go send me to go collect loan for you, to pay back the loan now you come dey form big madam on top! Oma you must pay o! Abeg fan make una help me call her for me b4 I start live video on how it started since November last year o!

Thank you @brownigboegwu @cjmama_cafe @realanitajoseph @queennwokoye @nickson_production @boldstepsofficial20 for stepping into this matter I appreciate as the matter don be so na online fam turn to help me out.

Biko I need big platform to share the full gist please reach out to me via DM. Now I see the reason you no suppose borrow loan for a friend without written agreement. Abeg make una help me o because the person wey I collect money from don carry me go village shrine o”


Posted: at 8-12-2022 01:57 PM (1 year ago) | Addicted Hero
- gogoman at 8-12-2022 02:31 PM (1 year ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 8-12-2022 02:31 PM (1 year ago) | Grande Master
Reply
- Baye77 at 8-12-2022 02:38 PM (1 year ago)
Online (m)
You will lend people money and it will turn to war for them to pay back.
Posted: at 8-12-2022 02:38 PM (1 year ago) | Hero
Reply