Confused! She is a mummy's girl (Page 8)

Date: 30-12-2010 9:12 am (13 years ago) | Author: big dick
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 14
- sophiebaby at 30-12-2010 04:12 PM (13 years ago)
(f)
no try talk anything for hia oooooooooooooo

oya sorry

Posted: at 30-12-2010 04:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 04:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 30-12-2010 04:06 PM
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 03:49 PM
Quote from: dirtykid on 30-12-2010 03:47 PM
hmmmmmmmmmmm

Dis guy, your face, in fact your picture and name dey vex me
ur own pix sef dey over vex me cos e be like horror film
babies no fit look am 2wice

ma sister, no bi small thing oh

U sef, u get mind wey u dey look am, some times, me I dey like avoid d picture, bcos ee dey make me fear fear.
I realy dey expect somebody to talk about am since.

ee just be say I like 'Pirates of the CarMa sisrebian'. i get am plenty oh, Tell me if u want more.
Posted: at 30-12-2010 04:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 30-12-2010 04:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:10 AM
maybe she and her mum dey do
yeaaaaaaaaaa dats my correct babe..dem be supe...ndi nru aka...

Posted: at 30-12-2010 04:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 04:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: esonu on 30-12-2010 04:16 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:10 AM
maybe she and her mum dey do
yeaaaaaaaaaa dats my correct babe..dem be supe...ndi nru aka...

You be yeye boy too, see wetin u dey think now now wey u just come.

but dat wan dey too. ee fit be true wey u talk.
Posted: at 30-12-2010 04:22 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 04:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 04:12 PM
no try talk anything for hia oooooooooooooo

oya sorry

No worry, i no go talk am yet.
Posted: at 30-12-2010 04:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-12-2010 04:25 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 30-12-2010 04:16 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:10 AM
maybe she and her mum dey do
yeaaaaaaaaaa dats my correct babe..dem be supe...ndi nru aka...

hahahahahahah

Posted: at 30-12-2010 04:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 30-12-2010 04:30 PM (13 years ago)
(m)
lolzzzz

Posted: at 30-12-2010 04:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 04:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 04:25 PM
Quote from: esonu on 30-12-2010 04:16 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:10 AM
maybe she and her mum dey do
yeaaaaaaaaaa dats my correct babe..dem be supe...ndi nru aka...

hahahahahahah

Na only bad thing wey u dey support
Posted: at 30-12-2010 04:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 30-12-2010 04:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 04:13 PM
Quote from: blessedme on 30-12-2010 04:06 PM
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 03:49 PM
Quote from: dirtykid on 30-12-2010 03:47 PM
hmmmmmmmmmmm

Dis guy, your face, in fact your picture and name dey vex me
ur own pix sef dey over vex me cos e be like horror film
babies no fit look am 2wice

ma sister, no bi small thing oh

U sef, u get mind wey u dey look am, some times, me I dey like avoid d picture, bcos ee dey make me fear fear.
I realy dey expect somebody to talk about am since.

ee just be say I like 'Pirates of the CarMa sisrebian'. i get am plenty oh, Tell me if u want more.

abeg change am
Posted: at 30-12-2010 04:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onedoor1010 at 30-12-2010 04:36 PM (13 years ago)
(m)
Poster....ask her if she still a virgin.....then i,m coming back..
Posted: at 30-12-2010 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 04:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 30-12-2010 04:33 PM
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 04:13 PM
Quote from: blessedme on 30-12-2010 04:06 PM
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 03:49 PM
Quote from: dirtykid on 30-12-2010 03:47 PM
hmmmmmmmmmmm

Dis guy, your face, in fact your picture and name dey vex me
ur own pix sef dey over vex me cos e be like horror film
babies no fit look am 2wice

ma sister, no bi small thing oh

U sef, u get mind wey u dey look am, some times, me I dey like avoid d picture, bcos ee dey make me fear fear.
I realy dey expect somebody to talk about am since.

ee just be say I like 'Pirates of the CarMa sisrebian'. i get am plenty oh, Tell me if u want more.

abeg change am

ok i go change am now
Posted: at 30-12-2010 04:37 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 30-12-2010 04:40 PM (13 years ago)
(m)
peeped

Posted: at 30-12-2010 04:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 30-12-2010 04:41 PM (13 years ago)
(f)
pls do
Posted: at 30-12-2010 04:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 04:48 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: esonu on 30-12-2010 04:40 PM
peeped

Better
Posted: at 30-12-2010 04:48 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- destiny247 at 30-12-2010 05:22 PM (13 years ago)
(m)
Be bold enough to visit her at home only if your intentions towards her are genuine but if na chop and clean mouth then let her be ...
Posted: at 30-12-2010 05:22 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mat-James at 30-12-2010 05:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: leorayvon2k2 on 30-12-2010 09:12 AM
i have a gf that i like n love very much.but she is a mummy gal.anytime her mum is around she stops calling me and when i do cal her she cuts ma cal.am runing out of patient cos we hardly talk n we cant c each other.i luv her bt i cant stand it anymore.plz wat do i do

i be like say d girl still be small baby,
Posted: at 30-12-2010 05:36 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- donuche at 30-12-2010 06:09 PM (13 years ago)
(m)
she only afraid of her mum, so meet her when there is a chance for it and talk things out with her.
Posted: at 30-12-2010 06:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 30-12-2010 07:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bittersweet on 30-12-2010 09:35 AM
Quote from: leorayvon2k2 on 30-12-2010 09:27 AM
she is 19.

Hm!Young but still... Undecided
I guess her mom is kind of harsh when it's about her daughter and boys,so that would explain those reactions of her.
Have u met her mother?
If your intentions are good,meet her and earn her trust,because it seems that, for now,your girlfriend needs her mom's approval
for everything!



hmmm...i'm wondering wot he would tell a 19yr old girl's mother his intentions are.

i'm sure d girl is still in secondary school or a fresher. just wondering!
Posted: at 30-12-2010 07:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bittersweet at 30-12-2010 07:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 30-12-2010 07:03 PM
Quote from: bittersweet on 30-12-2010 09:35 AM
Quote from: leorayvon2k2 on 30-12-2010 09:27 AM
she is 19.

Hm!Young but still... Undecided
I guess her mom is kind of harsh when it's about her daughter and boys,so that would explain those reactions of her.
Have u met her mother?
If your intentions are good,meet her and earn her trust,because it seems that, for now,your girlfriend needs her mom's approval
for everything!



hmmm...i'm wondering wot he would tell a 19yr old girl's mother his intentions are.

i'm sure d girl is still in secondary school or a fresher. just wondering!


My dear Mazi,first of all,Happy New Year for u!

As about the post,I said so in order for him to present himself to her mom,to see her reaction when
she'll find out about their relationship, and also his girlfriend's reaction as well, because this sneaking around
can't bring any good,and also the incertitude he's living in!

Posted: at 30-12-2010 07:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 30-12-2010 07:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bittersweet on 30-12-2010 07:24 PM
Quote from: mazi on 30-12-2010 07:03 PM
Quote from: bittersweet on 30-12-2010 09:35 AM
Quote from: leorayvon2k2 on 30-12-2010 09:27 AM
she is 19.

Hm!Young but still... Undecided
I guess her mom is kind of harsh when it's about her daughter and boys,so that would explain those reactions of her.
Have u met her mother?
If your intentions are good,meet her and earn her trust,because it seems that, for now,your girlfriend needs her mom's approval
for everything!



hmmm...i'm wondering wot he would tell a 19yr old girl's mother his intentions are.

i'm sure d girl is still in secondary school or a fresher. just wondering!


My dear Mazi,first of all,Happy New Year for u!

As about the post,I said so in order for him to present himself to her mom,to see her reaction when
she'll find out about their relationship, and also his girlfriend's reaction as well, because this sneaking around
can't bring any good,and also the incertitude he's living in!


ma lady, d Oracle prays dat u fulfil all ur dreams in dis coming yr, bless u.

i follow u, bt wot will d bobo tell d girl's mother? datz whr d problem makpus!
Posted: at 30-12-2010 07:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 14