






Girls are too many..dem one die for my neck...I dey manage cope sha cos i need dem more

Posted: at | |
Quote from: onyinyenaija on 12-11-2008 02:43 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Girls are too many..dem one die for my neck...I dey manage cope sha cos i need dem more ![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 08:42 PM Quote from: onyinyenaija on 12-11-2008 02:43 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Girls are too many..dem one die for my neck...I dey manage cope sha cos i need dem more ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
no be death warrant...na balck currant ..oshi!! Reply
| |||||
dem neva born who go solve your problems oh Reply
| |||||
Dem born God...U too u get problem.....carry ya cross Reply
| |||||
hahahahaaaaaa.... Reply
| |||||
rezi i still need explanation on that ur pix... can't understand..reply ASAP...lol Reply
| |||||
I i know sey Grin head go dey burst na for where im dey... Onyi why u dey call am fine Guy na??? Grin no go dey let us hear word again ooh. Bcos na u b d first pesin to tell am oooh... Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 14-11-2008 12:33 AM rezi i still need explanation on that ur pix... can't understand..reply ASAP...lol you dey trip for the pix? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: orezo on 14-11-2008 09:27 AM I i know sey Grin head go dey burst na for where im dey... Onyi why u dey call am fine Guy na??? Grin no go dey let us hear word again ooh. Bcos na u b d first pesin to tell am oooh... grin misbehaviour just dey start be that oh
| |||||
Quote from: rezimero on 14-11-2008 09:39 AM Quote from: orezo on 14-11-2008 09:27 AM I i know sey Grin head go dey burst na for where im dey... Onyi why u dey call am fine Guy na??? Grin no go dey let us hear word again ooh. Bcos na u b d first pesin to tell am oooh... grin misbehaviour just dey start be that ohAh ah...Leave onyi na..she see better thing wey gud for am..u wan spoil things ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 14-11-2008 09:39 AM Quote from: onyinyenaija on 14-11-2008 12:33 AM rezi i still need explanation on that ur pix... can't understand..reply ASAP...lol you dey trip for the pix? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yes ohh... as i see image there na e make me dey trip now... better than b4... go trip more if i see ya face... ![]() ![]()
| |||||
@grin...hiyaa u don come ooh...wetin i see now? Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 16-11-2008 06:08 AM Quote from: rezimero on 14-11-2008 09:39 AM Quote from: onyinyenaija on 14-11-2008 12:33 AM rezi i still need explanation on that ur pix... can't understand..reply ASAP...lol you dey trip for the pix? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yes ohh... as i see image there na e make me dey trip now... better than b4... go trip more if i see ya face... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@rezi in cash or in kind???...lol Reply
| |||||
i don too get cash, so i no go mind in kind Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 17-11-2008 01:18 PM i don too get cash, so i no go mind in kind ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if u need in kind na e be say u go pay in cash... ![]() ![]() ![]()
| |||||
@ onyi Ah ah......but you are supposed to pay rezi some kindness in place of looking fees, but you are still demanding...this is an irrevocable live format...Rezi must PAY !!! Reply
| |||||
Na wah for una sef... Una wan start market... Shebi... Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 18-11-2008 02:28 PM @ onyi Ah ah......but you are supposed to pay rezi some kindness in place of looking fees, but you are still demanding...this is an irrevocable live format...Rezi must PAY !!! no dey judge matter like that... be a good advocate... there are two options...one is my kindness other is my cashness... so rezi chose my kindness... as business partners, i chose his cashness... equation balance...no cheating ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Nigerian Pastor Sparks Online Buzz After Flaunting New Tesla Truck (Video)
American Singer, Chloe Bailey Fuels Breakup Rumors With Burna Boy After Cryptic Instagram Post
Outrage As Nigerian Lady Cuts ₦1,000 Note To Decorate Nails (Video)
Asake's Family Breaks Silence, Accuses Singer Of Neglecting His Babymama, Daughter (Video)
Court Hears Shocking Testimony On Bandit Kingpin, Kachalla Halilu’s Military Gun Truck Deal
Political Rift Turns Personal as Former Allies, Omojuwa & Bashir El-Rufai Trade Blows Online
Meet Nigerian Joshua Beckford, Youngest Person To Attend Oxford University
Presidency Reacts to Coalition of Atiku, Obi, ElRufai, Calls Them 'Tinubu Haters'
Outrage Erupts in Village After Brother Impregnates Younger Sister (Video)
VIDEO; 'No Man Can Say No To Me Despite My Big Stomach' - Nigerian Lady Boast