Meaning of ABCDEFG (Page 3)

Date: 11-11-2008 11:39 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 [3]
- onyinyenaija at 19-11-2008 05:14 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on 18-11-2008 03:50 PM
Na wah for una sef... Una wan start market... Shebi...

before nko... e get any community wey no get market? u no go dey need essential commodities for naijapals community...

for ur information for this market we go dey sell life jacket...in case u wan go swim... Grin Grin Grin
Posted: at 19-11-2008 05:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 11:33 AM (16 years ago)
(m)
SWIM? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 19-11-2008 11:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 19-11-2008 11:56 AM (16 years ago)
(m)
I like d idea of swimming...
Posted: at 19-11-2008 11:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 20-11-2008 06:39 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 19-11-2008 11:33 AM
SWIM? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

yes na... wetin? u no dey swim??
Posted: at 20-11-2008 06:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- m121249 at 20-11-2008 09:58 AM (16 years ago)
(m)
everything wey dey your roooooom na boy buy for you  ONYINYE
Posted: at 20-11-2008 09:58 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 20-11-2008 10:04 AM (16 years ago)
(m)
Aw u take know na... Jboy...
Posted: at 20-11-2008 10:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 20-11-2008 02:49 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: m121249 on 20-11-2008 09:58 AM
everything wey dey your roooooom na boy buy for you  ONYINYE
which boy??....u don come my room b4?? ....ahhhh... rezi Shocked Shocked
Posted: at 20-11-2008 02:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 21-11-2008 12:11 PM (16 years ago)
(m)
You no get work Grin you try sha
Posted: at 21-11-2008 12:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 21-11-2008 12:46 PM (16 years ago)
(m)
Herdey... No talk to onyi like dat oooh...
Posted: at 21-11-2008 12:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 21-11-2008 12:48 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 20-11-2008 02:49 PM
Quote from: m121249 on 20-11-2008 09:58 AM
everything wey dey your roooooom na boy buy for you  ONYINYE
which boy??....u don come my room b4?? ....ahhhh... rezi Shocked Shocked

Funny...palava
Posted: at 21-11-2008 12:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 21-11-2008 01:51 PM (16 years ago)
(m)
Better wahala... Onyi sey boy no dey come her room... Jboy u for talk sey na man dey come na...
Posted: at 21-11-2008 01:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 21-11-2008 06:13 PM (16 years ago)
(m)
yes of course man must enter the place...
Posted: at 21-11-2008 06:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 22-11-2008 05:34 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: herdeysohjy on 21-11-2008 12:11 PM
You no get work Grin you try sha

Director of works!! welcome to your private firm...  Roll Eyes
Posted: at 22-11-2008 05:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- act2sean at 22-11-2008 07:47 AM (16 years ago)
(m)
Naijapals people, una too sabi book oooooooooo!!!! LoL

wetin no get meaning go get mean. Grin
Posted: at 22-11-2008 07:47 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 22-11-2008 10:38 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: act2sean on 22-11-2008 07:47 AM
Naijapals people, una too sabi book oooooooooo!!!! LoL

wetin no get meaning go get mean. Grin
that na y we be naija Grin Grin Grin
Posted: at 22-11-2008 10:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 24-11-2008 05:30 AM (16 years ago)
(f)
rezi where u been go this weekend...??
Posted: at 24-11-2008 05:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 24-11-2008 10:00 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 24-11-2008 05:30 AM
rezi where u been go this weekend...??
na you i suppose ask that question. i come your house, i no meet you. where you go?
Posted: at 24-11-2008 10:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions