am confused (Page 3)

Date: 14-01-2011 9:02 pm (13 years ago) | Author: zee abdul
1 2 [3] 4
- coolandrea at 17-01-2011 07:47 PM (13 years ago)
(f)
I pray o.. D guy na impotent?
Posted: at 17-01-2011 07:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Pointzero at 17-01-2011 09:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 07:47 PM
I pray o.. D guy na impotent?
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Huh? Huh? Huh?

Posted: at 17-01-2011 09:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- williams100 at 10-02-2011 01:23 AM (13 years ago)
(m)
VERY FUNNY COMMENT FROM SOME OF YOU.ITS NOT BY FORCE.HOWEVER SOME GIRLS WILL TELL SOME BOYS ABOUT THIS AND THIS BOYS WILL WILLINGLY RESPECT HER DECISION BUT NA DIS SAME GIRLS GO DEY CAMPAIGN THE BOYS AROUND SAY DEM WEAK DEM NOR KNOW WAZZ UP.WEN MAN RESPECT UNA AND KEEP UP TO UNA WORD UNA CONSIDER AM AS A WEAKLING AND IF THE BOY DEY AGILE UNA SAY E TOO DEY RANDY AND PROMISCUOUS.GOD HELP WOMEN UNA NOR REALLY KNOW WETIN UNA WANT.BECAUSE UNA NOR DEY LIKE NICE GUYS LIKE THAT IN NATURE.HEY GIRL NOR GET BOYFRIEND ABEG AS MORE THAN 95% OF BOYS GO DEMAND FOR AM AND NA UNA WEN BE GIRLS CAUSE AM TO BE SO.E DON HAPPEN TO ONE OF MY FRIEND E DATE THIS GIRL FOR SOME PERIOD OF TIME FOR NEARLY 1YEAR AND E LOVE HER SO MUCH SO TAY D GIRL CONDEMN SEX BEFORE MARRIAGE D GUY SAY OK NO PROBLEM E GO RESPECT.BUT ONE DAY DEM COME GET HEAVY QUARREL.THIS GIRL WEN DEY DO HOLY HOLY COME DEY CAMPAIGN THE BOY FOR THE WHOLE TOWN SAY THE GUY TOO WEAK THE GUY NOR DEY GREE TOUCH AM TALK LESS OF SAY TO SEE HER PANT.IMAGINE AND THIS GUY MAKE SEVERAL ADVANCES MOST TIMES WITH HER OVER THE ISSUE OF SEX WHEN SHE NOR WAN GIVE IN THE GUY COME CHILL OUT.NOW TELL ME GIRL NOR AGREE FOR SEX MAKE THE BOY RAPE THE GIRL.MANY BOYS NOR DEY KNOW DIS SEF THE FACT SAY GIRL NA VIRGIN NOR MEAN SAY SHE GOOD OR BETTER PASS THE ONES WEN NOR BE VIRGIN.I SAY THIS AGAIN......NA WA FOR WOMEN....
Posted: at 10-02-2011 01:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gimac at 10-02-2011 07:12 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: zee20 on 14-01-2011 09:02 PM
i luv this guy so much,bt he keeps demanding for sex.....he promised me he would never demand for segxwal advances
am surpised now he keeeps askin...i luv him and i dunno wat to do..pls shuld i end d relationship???
NO INSULTS PLEASE...
end the relationship period,yes you are in confusion it is writen over you
Posted: at 10-02-2011 07:12 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 10:48 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emepretty on 14-01-2011 09:05 PM
ok..first insult.....na ur choice..if u no want sex, no get boyfriend.How many times i go dey preach this sermon? Cool Cool

Plzzzzz tell her for me oooo
Posted: at 10-02-2011 10:48 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 10:50 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: bittersweet on 14-01-2011 09:28 PM




 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-02-2011 10:50 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 10:51 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: coolandrea on 14-01-2011 09:50 PM
Quote from: zee20 on 14-01-2011 09:02 PM
i luv this guy so much,bt he keeps demanding for sex.....he promised me he would never demand for segxwal advances
am surpised now he keeeps askin...i luv him and i dunno wat to do..pls shuld i end d relationship???
NO INSULTS PLEASE...
When d 2 of u are alone in d room, wt do u guys talk abt? Bible, novel, gossip or luv? A boy and a girl physically have nothing in common, dts y it's dfcut 2 bliv dt a guy is jst ur frnd. So babe, it is dt uncommon tin dt links u 2 2geda... If u dnt wnt, den kip no b/f to avoid being raped..

U dey mind her
Posted: at 10-02-2011 10:51 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bittersweet at 10-02-2011 11:12 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:50 AM
Quote from: bittersweet on 14-01-2011 09:28 PM




 Grin Grin Grin Grin Grin Grin



Posted: at 10-02-2011 11:12 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 10-02-2011 11:31 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 16-01-2011 02:25 AM
Quote from: zee20 on 14-01-2011 09:02 PM
i luv this guy so much,bt he keeps demanding for sex.....he promised me he would never demand for segxwal advances
am surpised now he keeeps askin...i luv him and i dunno wat to do..pls shuld i end d relationship???
NO INSULTS PLEASE...

marriage is out of d question nd he promised no sex...very funny!
so wot will he be doing wit u? telling u bed time stories?

Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-02-2011 11:31 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 10-02-2011 03:02 PM (13 years ago)
(m)
people always come with the same story at the first...
Posted: at 10-02-2011 03:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 03:06 PM (13 years ago)
(f)
Hmmmmmm
Posted: at 10-02-2011 03:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 10-02-2011 03:09 PM (13 years ago)
(f)
HMMM
Posted: at 10-02-2011 03:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 03:10 PM (13 years ago)
(f)
Hmmmmmmmmmmmm
Posted: at 10-02-2011 03:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 10-02-2011 03:13 PM (13 years ago)
(f)
hissing n' passing without comment.................moon light story ...mtchewwwwwwwww

Posted: at 10-02-2011 03:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 03:18 PM (13 years ago)
(f)
Okay byeeeeee
Posted: at 10-02-2011 03:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 10-02-2011 03:19 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Tongue all  d virgins in the house pls dont let the men spoil you oooooo
Posted: at 10-02-2011 03:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 10-02-2011 03:20 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 10-02-2011 03:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 10-02-2011 03:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 03:18 PM
Okay byeeeeee

thx yu jare  Grin Grin Grin

Posted: at 10-02-2011 03:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onedoor1010 at 10-02-2011 03:24 PM (13 years ago)
(m)
No advise for you..............
Posted: at 10-02-2011 03:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 10-02-2011 03:24 PM (13 years ago)
(f)
 Huh?

Posted: at 10-02-2011 03:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4