I join dem as well laugh ooooooo. Posted: at 17-01-2011 01:21 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
dirtykid at 17-01-2011 01:47 AM (14 years ago) (m) See me come back again come dey Laugh still
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 17-01-2011 01:47 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ndjoe at 17-01-2011 01:48 AM (14 years ago) (m) Ajanni if i no dey support u b4 i support u dis time coz u no do dat guy anything to me na joke u joke but he misundersleep u. me self i just dey laugh una to oooo
don't give this terrorist any right here.which kind of joke is that using jesus?  why not with mohammed.you need to understand when one is laughing at your religion. jocking ma ass. guy laughing @my religion or not dats not my business cos here no be religionpals hmmm anyway i just dey laugh u shaa Posted: at 17-01-2011 01:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beauti4 at 17-01-2011 04:43 AM (14 years ago) (f) make him laff abeg, this na him time oh... Posted: at 17-01-2011 04:43 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 17-01-2011 05:19 AM (14 years ago) (m) abi Posted: at 17-01-2011 05:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ascondy at 17-01-2011 07:39 AM (14 years ago) (m) See Oooooh!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! me, i dey cry b/cos na naija moni dem d use do all this thing instead of using it in doin something to asist d poor. Posted: at 17-01-2011 07:39 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
choiceis at 17-01-2011 07:44 AM (14 years ago) (m) The thing wey dey make Obasanjo and Atiku laugh go soon make dem cry....yeye, demented old men Posted: at 17-01-2011 07:44 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
waco at 17-01-2011 08:58 AM (14 years ago) (m) me sef dey laugh seriously
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 17-01-2011 08:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
walerian at 17-01-2011 09:06 AM (14 years ago) (m) both of em shld just grow up and stop disgracing themselves.... Posted: at 17-01-2011 09:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
me i join una they laugh baba knows what is going to happen uncle shegee u too much. Posted: at 17-01-2011 09:12 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sheenor at 17-01-2011 09:15 AM (14 years ago) (m) make i join am laugh.... buahaaahaaa i dey laugh oh!
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 17-01-2011 09:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 17-01-2011 09:30 AM (14 years ago) (m) ride on so never you stop and continues laughing till the comming of jesus why not till coming of mohammed,or is he not coming back? yes , he is not comming back but jesus is comming back Posted: at 17-01-2011 09:30 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 17-01-2011 09:32 AM (14 years ago) (m) ride on so never you stop and continues laughing till the comming of jesus or the comming of MoHaMeD  or isnt he comming? i think ur so stupid idiot!!! dont mind the terrorist. MUGGU. i wasn,t suprise , you are as stupid as that stupid errand boy , bastard Posted: at 17-01-2011 09:32 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 17-01-2011 09:34 AM (14 years ago) (m) Ajanni if i no dey support u b4 i support u dis time coz u no do dat guy anything to me na joke u joke but he misundersleep u. me self i just dey laugh una to oooo
don't give this terrorist any right here.which kind of joke is that using jesus?  why not with mohammed.you need to understand when one is laughing at your religion. jocking ma ass. was that first time you are hearing the comming back of jesus ? animal , if you are in doubt , you ask your father about that right now -- idiot Posted: at 17-01-2011 09:34 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 17-01-2011 09:36 AM (14 years ago) (m) its becoming a madness so ooo
hahahahahahaha.this really have touched you huh. interesting.  senseless and reckless Posted: at 17-01-2011 09:36 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 17-01-2011 09:38 AM (14 years ago) (m) @ajanni.b4 i forget!! me too dey laugh both YOU and ATTIKU..lol
keep it so , you are never normal and you will soon laugh into the market so , your relative instead of taking care of you right now will not do until its out of hands Posted: at 17-01-2011 09:38 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 17-01-2011 09:40 AM (14 years ago) (m) Ajanni if i no dey support u b4 i support u dis time coz u no do dat guy anything to me na joke u joke but he misundersleep u. me self i just dey laugh una to oooo
don't give this terrorist any right here.which kind of joke is that using jesus?  why not with mohammed.you need to understand when one is laughing at your religion. jocking ma ass. guy laughing @my religion or not dats not my business cos here no be religionpals hmmm anyway i just dey laugh u shaa mature ndjoe Posted: at 17-01-2011 09:40 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
lanudja at 17-01-2011 09:59 AM (14 years ago) (f) Hmmmmmmm... laughing competition... Posted: at 17-01-2011 09:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ochagwu at 17-01-2011 11:03 AM (14 years ago) (m) why me too no go laugh, Posted: at 17-01-2011 11:03 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
To much of laugh!!!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 17-01-2011 11:36 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |