ajanni at 22-01-2011 05:28 AM (14 years ago) (m) time is going anyway Posted: at 22-01-2011 05:28 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
olayera at 22-01-2011 07:03 AM (14 years ago) (f) Reply |
fearless at 22-01-2011 08:53 AM (14 years ago) (m) D lady must b a lesbian. Posted: at 22-01-2011 08:53 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
walerian at 22-01-2011 09:08 AM (14 years ago) (m) abeg na choice o! make una leave am jare. Posted: at 22-01-2011 09:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 22-01-2011 10:01 AM (14 years ago) (m) E no concern me Posted: at 22-01-2011 10:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 22-01-2011 10:03 AM (14 years ago) (f) Reading Posted: at 22-01-2011 10:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
then swear am....i think... Posted: at 22-01-2011 11:18 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 22-01-2011 11:30 AM (14 years ago) (m) My Bid of MTN400 still dey Lead oo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 22-01-2011 11:30 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 22-01-2011 12:09 PM (14 years ago) (f) mr kennee some one has bidded 100pounds so ya 400MTN no follow at all anyway u still dey lead 2nd position sha Posted: at 22-01-2011 12:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
colenzo at 22-01-2011 12:22 PM (14 years ago) (m) single guys what are waiting for
Support me... If you don't understand me don't write about me Posted: at 22-01-2011 12:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 22-01-2011 12:59 PM (14 years ago) (m) mr kennee some one has bidded 100pounds so ya 400MTN no follow at all
anyway u still dey lead 2nd position sha
Who be dat wey wan Trowey Moni so??
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 22-01-2011 12:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 22-01-2011 01:03 PM (14 years ago) (f) yet another bidder 200dollars so 100pounds still leading follow by 200dollars mr kennee maintain a third position mr y are u angry abeg no spoil market for me oooo Posted: at 22-01-2011 01:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lol blessed me, u go giv me my own share now ?? Posted: at 22-01-2011 01:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 22-01-2011 01:07 PM (14 years ago) (f) share? make the bidding continue first Posted: at 22-01-2011 01:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wen e reach 1000 u go share am rite ? i no b ur friend again ? Posted: at 22-01-2011 01:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 22-01-2011 01:25 PM (14 years ago) (f) lol, wat are frnds for i go share na buh make e plenty 1st Posted: at 22-01-2011 01:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
SHE NEEDS TO BE DELIVERED............SHE HAS A VERY STRONG SPIRIT HUSBAND THAT IS THREATENING HER Posted: at 22-01-2011 03:36 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pointzero at 22-01-2011 04:00 PM (14 years ago) (m) My Bid of MTN400 still dey Lead oo so u bid for person wey dey 36 yrs............................kennee u fall ma hand oohh
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 22-01-2011 04:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 22-01-2011 05:00 PM (14 years ago) (f) Am in love but i didnot see the right person to love. what will i do naija pals. tel me.
heheheheheheeeeeeeeeeeee !!! so what/who are u in love with then ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 22-01-2011 05:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 22-01-2011 05:01 PM (14 years ago) (m) My Bid of MTN400 still dey Lead oo so u bid for person wey dey 36 yrs............................kennee u fall ma hand oohh Make she for Get hope na Yu need to be yur Sister's Keeper, don't Discriminate
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 22-01-2011 05:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |